Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@majorsdiary: #holidaysaga #housechores
FEDRAL MAJOR🪓🦍
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 17:51:56 GMT
74770
10228
349
988
Music
Download
No Watermark .mp4 (
1.4MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
1.52MB
)
Watermark .mp4 (
3.53MB
)
Music .mp3
Comments
OCHE max :
my mama own worst 😭 she go seat down dey look you bath finish 😂 once you dressed up wan comot, she go say, go fetch me water 😂😂
2026-08-19 10:47:57
0
Mř🌒Ħappŷ🦇 :
Bro even around 12 or 2 my mama Dey call me 😭😭
2026-08-19 11:03:31
2
Charming love :
Me wey never chop belle full,my mom say make i feed dog😂😏
2026-08-19 10:01:19
1
Evans🪫 :
Omor family house sweet to stay oh but the message them go send you ehhh 😭😭
2026-08-19 10:30:37
1
lonelyboo64 :
I don turn chief for my mama house 😩😭
2026-08-19 09:49:29
1
ShazyRx✨❤️ :
My mama say I be selfish person 😂😭
2026-08-19 06:55:38
348
Angel😩💕 :
Since I come na so so cook I Dey 😭 I for stay my Auchi o
2026-08-19 10:46:29
38
naomicowbell :
emma go watch plate 😂
2026-08-19 11:37:42
28
limahluxe0 :
Emmaaaaaaaaaaaa, go carry remote give mummy 😂😂
2026-08-18 18:30:55
67
HAIR by JESSIE 🛍️🛍️ :
Wait y u Dey shout for mummy go carry that plates make u watch am
2026-08-19 13:23:32
16
Annie💞 :
i just dey reach house ooooo abi are they pretending they made dinner without calling me omo I am scared o I did not see your video early
2026-08-18 21:44:17
65
Debby_orah :
and na honourable comrade o😩😂😂😂😂
2026-08-19 08:43:50
7
Asa🥰 of OAUSTECH🚀 :
I just Dey carry bag come back from school my mama say make I run go help her fill gas Omoh 😂
2026-08-19 07:14:54
12
joy_felix💕 :
As a first daughter sef your own don finish 😭😭😭Na why I no gree go back 😩 na only food Dey house no peace of mind bro 😩
2026-08-19 10:05:22
0
🌸🌺chide🌻💕🎶 :
U Dey chop the food Ahbi u know Dey eat?😂
2026-08-19 10:14:12
1
BIG CASHIE🥹💕😌 :
Put am eeee 😹😹😹
2026-08-18 17:55:23
3
Winnie’s touch💄💄 :
Oga do am, u dey shout
2026-08-18 21:41:41
2
clintonlee610 :
my situation now 😂 since I come back from school my mum's and siblings never do anything 😂😂
2026-08-19 06:53:43
7
€hiz✨✝️ :
Guy na today I Dey go auchi sef 😂😂I don tire 😂
2026-08-19 07:28:53
4
To see more videos from user @majorsdiary, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
NOVIDADES DO NOVO SERVIDOR AVANÇADO OB55 FREE FIRE PARTE 01! #FreeFire #SuaBatalhaSeuEstilo #FFGIP #ob55 #garenafreefire
#duet with @nishdance
Nadie creyó sus sospechas sobre aquel viaje. #3danimacion #historia #historiareal #truestory #oceangate
Запись на консультацию в личные сообщения
Love these for my classroom 😍 #teachersoftiktok #bilingualteacher
একটা কথা মনে রাখবেন বিজ্ঞানী 🫵😎#lyricsarafat1 #viralvideo #viral #foryou
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy