@hypetribe.ng: Five years ago, Davido delivered this 10/10 verse on Wande Coal’s “Come My Way.”

HYPETRIBE
HYPETRIBE
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 18:16:59 GMT
17664
934
20
51

Music

Download

Comments

thirtyy0ne
서른하나 30 ONe :
Omo Davido for song nah banger
2026-08-19 02:54:45
0
nmesomagrant
Grant⚡️ :
So true true my goat wan steal person song with verse 😂❤️
2026-08-18 21:18:12
35
musawa_01
MANGA_001👑 :
davido na king I swear 😳 na why dem dey vex the guy dey sharp if you allow him enter your song the only thing you have to do is to go nack and watch, cos @davido go chop the song finished
2026-08-18 23:19:16
5
goodlucksax01
G🅾️🅾️DLU©️K ✨ :
verse wey carry glory 🔥😂
2026-08-18 21:59:51
14
afifient
AFIFIEnt :
una dey hear banger verse??
2026-08-18 20:57:34
44
mr_emzyy
€mzy :
And you say he’s talentless, wande coal you de carry talk oo 😏
2026-08-18 21:18:11
13
sylvia._57
Sylvia✨🌹🥺😻 :
Na even now I dey hear the song now
2026-08-18 23:09:57
1
sir_mb_20mill
Sir_MB :
up 🤣😂
2026-08-18 18:24:44
3
amobi60
CHRISTIAN 😇 :
Omo davido na banger brooo took it personal
2026-08-19 00:16:59
0
modex.jamez
✧ 𝐒Ø-𝐉𝐚𝐦𝐞𝐙 ✧ :
Fact is nobody wants to be in a remix again it’s either collab X or nothing, but dat 5yr ago remix was still a thing
2026-08-18 23:11:00
0
user3262466635199
OG CHIDERA :
Na Davido name go kpaiii all of una una no just want this guy rest everytime Davido this Davido that nawa jealous wan kpaii una for that industry
2026-08-19 01:22:20
0
nowwhotfisspex
Spex✞ :
Straight fart🤣
2026-08-18 18:25:15
5
To see more videos from user @hypetribe.ng, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About