@aduke3100: #fyp #viral

Aduke🌸
Aduke🌸
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 18:20:27 GMT
1248067
226422
5791
33866

Music

Download

Comments

mamitopurity24
Mamito🩶🩵 :
especially when my mama speaks one incorrect English omoh 🤣🤣🤣🤣
2026-08-19 10:10:34
6602
tee_siris02
Tee_siri🧵🪡👗 :
me and my sister plus mama dey gossip our papa.. then me and my sister plus papa dey gossip our mama🤣🤣
2026-08-19 12:45:46
1278
selfcrush9
Selfcrush🦋🌹💋 :
If me and my boyfriend fit gossip e sister who u be😂😂
2026-08-19 09:48:31
813
chidubem168
𝔅𝔦𝔤𝔣𝔞𝔳𝔢 🥹🌸 :
If me and my mama fit gossip her husband who are u ?
2026-08-19 19:59:19
691
prettyjulie984
👑 pretty🌸julie💞 :
TikTok na Jarvis be robot no be me oo😩
2026-08-19 20:49:45
55
annyshairmpire
ANNY'S HAIRMPIRE :
we go still gossip my sister sef later dem gossip me
2026-10-07 09:15:27
2
helengold246
Skincare vendor in udu :
Then when she comot me and my mama go gossip her as well 😂😂
2026-08-19 20:35:29
536
ariks972
💞💞Arike🌺🌹 :
No be memes 😂
2026-10-07 20:13:33
0
09066victory
successful favour :
If me and my children fit gossip my my husband who u really be
2026-08-19 09:26:23
256
lizzymoorewears90
lizzymoorewears90 :
No worry you Keh you don see me and our last born 😂😫that boy hun 😂😫
2026-10-07 02:54:34
0
arike4835
ARIKE♥️🎀 :
Welcome to Nigeria where we buy weekly data everyday 😂
2026-08-21 19:27:16
115
_sunrise_aura
_sunrise_aura🌹💨 :
I Dy even throw shade give my uncle them
2026-08-19 09:37:47
91
princeskira13164
princess kira 💕🤭👸 :
:girls group who is in 😚💕♥️
2026-08-19 17:47:36
30
bigsteph270
🍭𝓼𝓽𝓮𝓹𝓱𝓪𝓷𝓲𝓮🦋 :
Shadow banned and you
2026-08-19 14:56:30
8
.....w562
ㄥㄖҠㄖ 〽ㄖ几乇ㄚ :
😂😂😂Call me fool if your phone is not on your left hand😂
2026-09-08 17:13:42
6
hiba_aziz09
ZUHIL accessories and more :
So nobody noticed my name
2026-08-19 21:36:09
11
lastbby26
Pretty Single 😪💔🖤❤️‍🩹 :
If me and my mama fit gossip her son 😂😭 who be u bruh 😭😂
2026-08-20 11:31:44
31
she_babe04
she_babe04 :
If me and my mom Dey gossip about my papa family who you be 😩
2026-08-22 02:01:18
5
missedwige.b
Miss Edwige 🇧🇫🇬🇭 :
Me way dey gossip about everything give papa God, who you bi
2026-08-21 11:28:16
9
her.mothers.daugh615
ELLA29💜🌺🌸 :
I think say na only me and my sister's dey do am o🤣🤣🤣
2026-08-19 23:50:50
7
brondelle6
Brondelle 🇳🇬🇨🇲 :
Omor, na me be the center of all the family gist ooo 😂😂. My siblings and I dey gossip about my parents. My papa and me go dey gist about him wife, my mama and me go dey gist about her husband 😂😂, then both my parents and me go dey talk about my siblings. Omor, first child no dey easy at all! 😂😂😂 Na me be family information minister, relationship counsellor and chief gossip officer all in one. 😭😂
2026-08-19 22:44:51
312
vitmira2
Mimi :
Omo, u can't see us for that kind settings o 😏
2026-08-19 15:15:15
21
thatgallian
💔 L!aña 🫀🥀 :
who goes you
2026-08-20 12:34:54
8
tinukemi995
Tinuke❤️ :
Me wey dey gossip my husband 🤣
2026-08-20 09:43:54
110
To see more videos from user @aduke3100, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About