@gbovofrankiee: 5 ways on how to chat a girl to fall in love with you.. listen up #fyp #viral #relatable #100kviews #makethisgoviral

Gbovo Talker
Gbovo Talker
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 18:48:40 GMT
620589
91700
2633
16562

Music

Download

Comments

repost_fidelis
￴￴￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴￴ ￴ ￴￴￴￴￴ ￴ ￴￴￴￴ :
LIFE
2026-08-19 20:00:09
3350
heisdeecee
Dee :
Wait, Una dey chat girls?
2026-08-20 08:15:21
885
slimbaby762
Ble 💙Ble🔐🥰 :
Use money toast her 😂
2026-08-19 16:18:14
205
e_drumz
e_drumz :
na that one one reply dey vex me
2026-08-19 18:08:29
1005
mr_victory0
𝕸𝕽 𝖁𝕴𝕮𝕿𝕺𝕽𝖄 :
I no sabi self
2026-08-20 00:18:59
518
kvngpato17
kvngpato :
I no dy save number until me and person don dy close for at least six months. Once I text you and e no show say you dy excited to follow me talk, I don abandon the chat once
2026-08-19 19:49:16
175
mo_wa656
Mowa 🖤 :
this one want make we build trust with my own money 😂😂
2026-08-21 04:01:34
262
sammiejnr32
ICON💫 :
😂
2026-08-22 10:03:52
357
java_script1
Mickel👻👻 :
I fit collect number make I no text you 😂😂😂
2026-08-21 17:37:34
440
boyalone816
🥷Boy Alone💔😔 :
Just imagine I Dey write note she Dey reply with okay and really omor I tire oo😂😂
2026-08-22 11:12:49
91
osokamillion
OSOKAMILLION 🏝️🏖️ :
My bro no be only you 😂😂😂
2026-08-19 23:21:34
233
boyalone021
BOY ALONE😌 :
Once I call her babe and she respond I don asume say we do you dey date cus....
2026-08-19 16:14:38
129
brown_skinned_boy
ÐŘÊ MØ IS NOT A KID❤️🧸 :
Watin I suppose talk abeg 😹💔🤦‍♂️
2026-08-21 09:55:11
63
wandoor1
𝕎𝔸ℕ𝔻𝕆𝕆ℝ🖤✨ :
Expect my Babe....I no sabi hold conversation with any Girl again...m
2026-08-20 22:19:55
47
josemaxwell19
Alberto_Jorge 99 :
Omo me de crack brain to chat woman
2026-08-20 07:39:46
96
ayomidedc088
AJADI :
I love my baby still 🥹❤️
2026-08-21 09:37:44
23
destiny_osas2
March 1st 🎂💔🪽 :
I chat one she Dey form standard, I go after her best friend😂💔 her eye blur
2026-08-20 08:59:48
54
officialbjnexusltd
BJ NEXUS LTD :
use chat gpt😂
2026-08-21 01:31:56
5
onlyoneyoungmoney10
Mr~ManSon🚀 :
Wey I get COD to play
2026-08-20 07:38:18
57
realtormezie
Realtor Mezie :
Archive ❌ Achieve ✅
2026-08-24 04:27:08
14
prettywanda4
😍 :
omo😂
2026-09-10 09:06:24
5
sugarboy2424
sugarboy🩸✅ :
I swr oo bro, to start relationship againtoo hard ooo
2026-08-19 20:49:07
54
godalonej23
God Alone 😑 :
na straight blocking I no get patient
2026-08-20 06:57:26
61
dahwiz
dahwiz :
I don’t even know why she give me the number in the first place 😂
2026-08-24 09:26:23
8
justnoble00
🌴🌴️NOBLE 🌴🌴 :
abeg no be achieved Na achieve 😂😅
2026-08-20 06:28:15
5
To see more videos from user @gbovofrankiee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About