What are the conversion Abeg tell me make I Dey get am boss 😂
2026-10-03 22:37:51
2
Waheed :
I no Dey even see gossip na billing
2026-10-04 00:19:47
5
Ğǎbbŷ✨ :
Every day cause I love to talk about anything and everything even politics
2026-10-04 07:27:01
0
Bobbie :
I recently found out my brain is becoming dumber 😭 I can’t spell very well like before I can’t do science questions anymore
2026-10-04 00:42:15
23
SMARTWAY :
Dating doesn’t guarantee marriage
2026-10-04 09:09:32
1
Big D :
Omor nah she dy talk all those once ohhh, me i just dy smile dy listen
2026-10-04 05:25:51
1
Major phones and gadgets Abuja :
Abeg live my baby girl
2026-10-03 21:53:57
7
217 :
The whole Nigeria babe as a whole guy and make I no fit date
2026-10-03 22:51:58
2
Vicsin series :
Bro na watin I Dey go through right now
2026-10-03 23:10:55
1
sicko :
her network no strong
2026-10-03 23:56:50
1
De great🌊 :
I Dey wonder if I go marry because I nor Dey take any girl seriously
2026-08-18 21:25:50
32
........... :
lol 😆 🤣 😂 😹 😆
2026-10-04 06:15:51
0
D💎 I 🫅A :
No be lie
2026-10-04 07:20:41
0
users7767943 :
2026-10-04 07:46:19
0
Seth Marvel :
Nor be relationship una dey do for Nigeria
2026-08-20 11:52:42
2
VÌÇTÔR :
fact
2026-08-18 19:21:08
1
DEDE :
Bro
2026-08-18 20:55:01
0
🧘📿كمال :
Na yesterday I clear my baby she ask me for money I told her I don’t have and i let her know that look I’m a struggling guy can we build together I ask her but she resonate with me as well because I don tire me sef tire for my life talk less of another person
2026-08-19 14:27:27
8
Heis_him :
2026-10-03 22:05:13
0
TRIBAL C. :
I Dey always do that with my girlfriend na she be only girl that we chat, talk na how life be and she’s intelligent
2026-10-04 09:16:08
0
Emmy Fx :
Real bro
2026-10-03 22:18:30
0
dangerous dee😒 :
my babe wey dey always ask of wetin I learn from lecture nko. the thing dey vex me eeh
2026-10-04 05:27:06
0
Unholy zady :
Tor na laugh I Dey laugh sha as a guy focus oo make person no go spoil your mood 😂😂
2026-10-04 05:22:26
0
𝓜𝓡 𝓖𝓐𝓑𝓑𝓨🪖 :
2026-08-19 11:28:06
0
To see more videos from user @jamigans8, please go to the Tikwm
homepage.