If you no pay rent you go pay with your mental health
2026-08-20 18:38:03
3
D_IC_EY🎲🌴 :
Real matters ooo make my money complete make I move out
2026-08-19 11:34:33
1059
Khairat🪷 :
My mama go Dey call family meeting say I Dey keep malice with everybody meanwhile depression wan kill me
2026-08-19 21:44:43
287
𝒹𝒾𝓃𝑒𝒶𝓈𝓉𝒶 👾🦇 :
I tell my mama say I dey hungry she say make I go warm soup chop I later hustle money come out buy bread with egg and fanta she say make I share with last born wetin do soup? 😂
2026-08-19 19:37:11
322
BIG 4️⃣ :
I de think my life...them call me say make I go stay with electrician when de work 😂
2026-08-19 16:01:21
306
Living with Uwa😁🥹 :
You fit dey think your life make them con call you make you go put yam for fire 😭
2026-08-20 15:53:40
3
Ola🤍😽 :
Na that stage I Dey now 😭😂
2026-08-20 17:31:29
3
SEV’N :
You fit Dey think About your life make them send you go buy pepper
2026-08-20 11:37:59
10
ᴍᴀᴊᴏʀ 2 ꜰʟʏ💚 :
Na why i still de school sef, Errbody don vacate 😂😂
2026-08-19 09:55:58
54
POPO‼️ :
my mama go con still dey ragebait me😭
2026-08-20 10:49:55
11
𖣂 :
Omo my own them think say I jus dey leave life anyhow dey useless
2026-08-19 14:29:34
116
🎭 :
My mom sabi give me my space o😂
2026-08-19 19:22:38
46
ENNY :
You fit cook turkey make them say you de waste money 😭✌️
2026-08-19 21:24:08
5
MiraWmulla🐾🐆 :
Na you post now, people dey relate to am you dey question them. Helloo??
2026-08-20 11:35:13
12
ᗩBDᑌᒪ 🥤🏌️ :
Me I Dey warn everybody if I don dey vex oo😂
2026-08-19 18:45:40
46
MR Courage ↕️🛍️🤖 :
You fit the think lowkey 🤧💔😂 make mommy say at this your age you site down the think watin get up go buy peper for me make I cook Jor 😂🤦
2026-08-19 20:08:19
38
To see more videos from user @error_code80, please go to the Tikwm
homepage.