@arikeomologo:

Arikeomologo👸🏻🧡
Arikeomologo👸🏻🧡
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 19:59:46 GMT
125504
19236
171
1120

Music

Download

Comments

urbanluxe09
Urbanluxe :
Make I just drop this here 😂😭
2026-09-29 21:34:53
1
midebeauty34
Horpeyemmy ❤️🥰 :
Even my husband don confirm am say i be tiger 🤣🤪
2026-09-30 18:40:53
0
yaamingle101
Hottie 🧚‍♀️💙💐 :
Too risky to repost 🤣
2026-09-30 21:38:16
0
babyfx198
Kiishi ❤️🥹 :
I don try calm down but I no fit 😹😂
2026-09-30 20:47:51
0
ms_kimora
ms_kimora🍒 :
Me wey get coconut head
2026-10-01 07:44:48
0
baby_wealth0006
Baby 🫧wealth✨ :
Cash it😂
2026-09-30 09:30:45
0
heeshacakes
Heeshacakes :
if I repost now my pastor go think say I no wan change 😔😔😳 I don promise am say I go change 😂😭
2026-09-24 08:21:37
36
milaviva.fresh
Mila viva :
Omo i can’t resist posting your videos on my WhatsApp I just dey use my relationship play ludo 😂
2026-08-18 23:47:33
82
nkiruka101
destiny❤️ :
Na me Dey control man😹😹😹
2026-09-23 12:59:19
30
ennysmart8
🌹🌺complicated🌹✌️💯🤩 :
Too risk to post
2026-08-19 09:48:57
16
aotbubuhouse
AOTBUBUHOUSE/Ekiti :
Dem too like to dey control abeg
2026-08-19 14:33:25
13
princessezeh.14
Priscy.herself :
me wey stubborn pass goat 🐐😮‍💨😭
2026-09-24 14:32:50
16
shinegirl360
shine Signature 🥰😍 :
I Taya oo , me wey be ogba first daughter for dat mata , my papa sef Dey fear me😂😂
2026-09-23 22:19:09
26
fluffy.ghana.cake
BeckyGold 👑🌟 :
Fine boy abeg no put me for talk
2026-09-23 18:17:25
7
rae__luxe
RAE_LUXE | SHEIN Vendor🛍️ :
You wan control me with the way I Dey hustle for myself
2026-08-19 07:01:59
7
agbogan001
QUEEN OF SILVER 🇹🇬🇳🇬🇬🇭 :
straight to my whatsapp 😂
2026-09-23 06:40:26
5
emmah_nuella23
Emmah Nuella :
Emi stubborn👀👀
2026-09-24 19:01:11
1
oyinkan8795
Lizzy gold :
Abi now
2026-08-18 21:05:03
0
angel.d249
ANGEL💕🌺 :
na me Dey control man
2026-09-24 09:50:21
10
adejoke4361
Adejoke😍 :
we go use madness plot everything ni, no man fit dey control me
2026-08-19 16:53:23
10
sweetnesskelly04
Sweetness Kelly💡🦋👸 :
Silent repost
2026-09-24 12:25:00
3
en_dra23
BrownShuga🦋 :
Abi I resemble male centered woman for your eye…😒
2026-09-25 09:12:17
3
ugegbe49
GlowwithJenny💕 :
they will first fall for my innocent face and boom I didn't know u are this terrible 😭😂
2026-09-26 18:27:08
2
marymusa54
Great creature 💜 :
I be lowkey werey my innocent face dey deceived them
2026-09-28 12:48:54
2
user2611007198159
💞 Mimi💝🌹 :
I wonder o😏
2026-09-24 09:52:26
1
To see more videos from user @arikeomologo, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About