Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@championdaniel1: Self respect 101
💽hampion
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 20:13:38 GMT
212717
40360
310
6726
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0MB
)
Watermark .mp4 (
0MB
)
Music .mp3
Comments
𝓛 𝓐 𝓡 𝓡 𝓨 :
if nothing dey at all nkor?
2026-08-19 07:21:39
305
✦Ҝㄖ尺乇ᗪ乇🍁 :
funny enough na that garri I won drink this morning 😔 omo I'm tired 😔
2026-08-19 07:14:33
1167
ENYICHUKWU 🌴🎨🇳🇬 :
Garri better pass spag, but una no go belive me
2026-08-19 07:26:24
214
BIG PRESH 💮🍀 :
Me and my homies this morning 😏
2026-08-19 08:11:28
83
. :
Una go motivate person till him life spoil 🥲
2026-08-19 16:04:07
33
𝑫𝑨𝑴𝑶𝑵 :
Watin be this abeg 😂😂
2026-08-19 13:01:10
252
👽𝓡𝓔𝓑𝓞𝓡𝓝👽 :
Wetin I pick so😕
2026-08-20 13:30:09
5
🅳🅵🆆✌️🅱🅸🅶🐐🅼🅸🅶🅷🆃🆈 :
Bro l just finish drink garri without sugar or groundnut 💔😭nah weything l still drink yesterday night 😔l never know weything go sup tonight
2026-08-19 11:09:45
13
🕷️ :
Wetin Dey front pass wetin you Dey face now buckle up💖🥂
2026-08-19 11:50:16
42
𓆩𝓑𝓞𝓨𝓔𝓝𝓘𓆪 :
I know no Wetin I pick sha
2026-08-21 00:35:57
9
:
funny enough bro Na only garri remain for my Hux but God dey 😏😏😏
2026-08-19 06:01:26
75
PrettyFeet.NG🌸🇳🇬 :
I wan drink garri like this, I no go turn up for anybody again 😭😂😂
2026-08-19 17:09:30
6
JEFFtharealest :
Korean or Japanese?
2026-08-19 08:17:39
23
Big Shedy :
E nor get as e wan be wey e never be before
2026-08-19 10:07:31
16
Big Bentley :
Na this kind mindset I need get
2026-08-19 03:44:49
15
hisJunghyun :
Funny how the likes Dey 101
2026-08-18 23:14:53
10
:
But the turkey and spag Dey enter my eyes o
2026-08-19 09:49:10
6
₿ :
Translate:
2026-08-19 19:59:00
10
…… :
Omo Konichiwa😪
2026-08-19 20:39:00
5
:
You pass Shakespeare bro 😭😭
2026-08-19 07:32:26
5
Anthony Onche :
Where they Dey whine for spaghetti and turkey abeg ? . Na 2023 I chop turkey last
2026-08-19 21:35:38
5
N I M I LO✨🤍 :
No worry whine me 😂spag at turkey sha Dey Abi 😹koshiwhallah
2026-08-19 20:33:03
12
Teddy🦂 :
When the money comes we go chop turkey tire .. for now we locked in
2026-08-20 02:07:21
6
𝕊𝕠𝕝𝕠𝕞𝕠𝕟✩😼 :
Thank you🖤
2026-08-20 02:11:23
1
ƐĞHØṢ̌Ą 🐘📊 :
Gamsahamnida
2026-08-19 09:02:00
1
To see more videos from user @championdaniel1, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
FBI (Full Blooded Itsekiri) The Great King of Warri
Lịch sử của chiếc nón Trucker cap 👌🏻
#❤️❤️❤️ #🌹🌹 #طرب #موسيقى #تصويري
My parents told the ENTIRE family my unemployed sister was the one "SUPPORTING them" while I sent them $180,000 over TEN YEARS. So, I STOPPED the payments and watched their lie COLLAPSE.#redditfullstory #fyp #CityTasteTest #redditstories #feelgood
3 tai chi moves to feel young we. Link in bio for more practice #taichi #fitnesstips #ancientwisdom
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy