@lyrics_galore: “Carry song come give you as how? Song wey been get release plan and date” Wande Coal lashes out at Davido after Davido’s verse on “Come my way” wasn’t released. Wande Coal insists the song did well without Davido on it 👀 #comemyway #wandecoal #davido #trending #liveperformance
But Sandro Davido verse na 🔥🔥 chai wande coal don F up not to drop dis song
2026-08-19 03:37:34
1
ED ✈️ 🏹 :
DAVIDO Dor revive this one career.
2026-08-18 21:55:07
62
princesskeffy05 :
Davido fit use him voice spoil dis song
2026-08-18 23:53:07
39
venum👿 :
low-key davido don make olamide and wandecoal trend
2026-08-18 22:17:34
42
motun_wares :
Within few minutes Davido don revive this one career
2026-08-18 23:35:29
11
senator Charles :
Watin e Dey sing
2026-08-18 21:02:21
11
AⓂ️zi :
The lyrics from Davido feature on this was 🔥 🔥 🔥
2026-08-19 02:10:03
4
spoxdd :
Davido don blow this song, with ordinary talk
2026-08-18 21:26:37
40
Youngface✅ :
obo verse bad 💥 💥
2026-08-19 02:58:46
1
Ebuka🚀🦅 :
All thanks to Davido, your first time on my FYP 😂
2026-08-19 04:05:39
1
Socipher.David :
wande coal no be anyhow musician ooo, make Davido and una adjust.
respect to wande coal
2026-08-18 22:03:53
9
okapimonier😎💚🔥💯 :
abeg who price baba wande coal again bayi 😂😂
2026-08-19 01:14:32
2
ONYEKA💜 :
Omo make una leave this guy oh , he won his league , so respect
2026-08-19 00:14:17
1
Big VIC🇳🇬🇳🇿 :
the song bad,but that davido part for make the song 🔥🔥🔥
2026-08-18 23:20:17
6
callmhe_Gbankz :
make una talk truth...wetin davido wan sing for this kind song😂😂😂😂make una still dey think nah...so after WC sing when money no dey finish davido no need sing again abeg e funds long already ooo
2026-08-19 01:40:41
0
DiiSpark :
Davido said Wande has been acting like a baby. Then the reporter asked him about Wizkid.. wait for Davido’s reaction 😂
Video on my page
2026-08-18 21:13:26
1
Ryan10✨ :
Davido part: Back in the days na prayer we dey pray...🥺
2026-08-18 23:55:31
8
Sunday Johnson blessings :
na wande coal get the song
2026-08-18 21:27:14
3
🪐 :
Song way still dey trend
2026-08-19 03:56:54
0
Victohrano🥹 :
U con dey appear for my fyp anyhow
2026-08-19 03:20:25
0
Nomzy :
lol, David don revive this guy!
2026-08-19 03:00:35
0
To see more videos from user @lyrics_galore, please go to the Tikwm
homepage.