@odvautojunkie: Police make una sef do better abeg, una don too do sotay them no respect una again 🚶🏾‍♂️🚶🏾‍♂️ Sir Lowkey abeg do am lowkey 😂😂😂 •ZeroKizzy . . . . #police #Naija #LexusGs #nightmare

odvautojunkie
odvautojunkie
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 21:19:40 GMT
143938
9876
76
636

Music

Download

Comments

bami.032
🤴💜 :
This police work don hard to do for Naija 😂😹
2026-10-01 13:27:20
0
marvegee07
MUFASHA🦁 :
if you wan do this kind thing nor put plate number
2026-09-30 23:39:52
0
emmytinz_1404
£₥₥𝐲𝐭𝐢𝐧𝐳_1404😎💯 :
Na popo make all this stuff dey happen
2026-09-26 11:36:45
225
eddyblinkz76
E D D Y :
I go better stop for thief for night than police
2026-08-18 23:35:48
603
goddyedge
Goddy 🥰😘 :
e reach me and my brother turn dem dey chase us with dem car 😩😩
2026-08-20 08:37:45
175
jago_wears
Jago  Wears 👕🛍️ :
People way like profiling 😂💔
2026-09-26 16:28:24
9
user3998186775785
zuBBy :
Mentally mentally I Dey strategize mentally 😂😂😂
2026-09-28 07:30:00
3
fmy_xx
femii. :
E resemble my guy voice walahi 😂
2026-08-19 19:09:41
28
arry_dav
🦇 :
Funniest thing be say this police men for Berger are very nice i dey pass here always lol they mainly focus on truck coming into Lagos not cars
2026-08-20 01:50:50
50
tufreshnation
OSHOGWE :
I try stop for them day before yesterday I nearly cry 😭😂 talk less of in the night
2026-09-27 08:21:44
1
politeoflagos1
Polite of lagos👑🕊️ :
Police no ft stop me for express unless they block road
2026-08-21 09:04:02
6
odc.exotic
ODC EXOTIC :
God bless u bruh
2026-09-27 02:49:32
1
amanze22
amanzefundz$🌴🦅 :
This is Ph road close to immaculate hotel 😂
2026-09-27 08:59:42
1
blvcknaz7
F A W A S 🖤 :
That flashing Dey very important to observe 😂 as he don flash am twice run commot asap
2026-08-20 07:30:57
20
hope299726
BIG HOPE👽🫥 :
Omoh hear v6 dey cry 💔 🥰
2026-08-19 07:23:41
9
mr.collinsblxck
𝕸𝖗 𝕮𝖔𝖑𝖑𝖎𝖓𝖘𝕭𝖑𝖝𝖈𝖐 :
Na God go bless una bro 😎
2026-08-19 23:03:15
8
brutal_payday148
MONEYMINDED🦅💙 :
I like this
2026-09-28 22:33:32
1
metrololly
Metro Lolly :
You no go lack
2026-08-20 07:20:25
2
eseyrnn
YRN :
no joy
2026-08-25 21:52:52
1
og.samy01
Big OG👽🧃 :
Guy 😂😂
2026-08-19 12:25:26
1
mr_marvin98
Mr _marvin :
God bless you o
2026-09-30 09:19:52
1
epesscorp
epesSCORP :
Why dem dey major express
2026-09-27 18:57:42
0
omahbtc01
Omah💰 B T C$ 🦅🦅 :
Aje
2026-09-26 21:08:55
0
To see more videos from user @odvautojunkie, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About