Because of girl na Una dey get beef, I be think say na percentage oo. I'm disappointed in both of you, I know say my disappointment no count oo but I am.
2026-08-19 11:58:13
0
Big Kayfash :
Blocking people is very crazy
2026-08-19 12:59:57
0
D'Bears🐻❄ :
oh lord, I thought as a celebrity you have unlimited access to any bs you want... so does two celeb got stuck in same b.😟
2026-08-19 10:06:59
1
knifer2fly :
2026-08-19 10:20:48
15
Busari Olayemi jnr :
EMEKA Dey practice wetin he dey preach
2026-08-19 06:36:19
29
fizyflame_7 :
I don’t block people but if u block me I dnt even know
2026-08-19 10:11:36
5
Touchup :
So na because of woman for 2026 😂😂😂😂
2026-08-19 11:25:20
1
Koulibaly :
Fear Girls😅😅
2026-08-19 09:52:09
2
Williams onah :
blackbonz is so fluent
2026-08-19 10:19:49
10
28 May, 2024💔😭😭💔🦅 :
Why always the gender F involved 😫
2026-08-18 22:03:18
34
Mr Ray :
the complete episode plz
2026-08-19 08:59:14
7
Ekus :
D fire between us is dying
2026-08-19 06:42:24
6
𝓞𝓼𝓪𝓼🧃💐 :
Me and blaqbonez na the same character Omo very chill
2026-08-19 08:39:57
6
BreezyDzgnx :
Emeka dey talk and do 😂
2026-08-19 08:57:54
5
丹尼斯·韦斯特 🐍💫 :
EMEKA must shine 😂
2026-08-19 08:14:14
6
RULIZ HOMES LTD :
this guy is smart oh👏
2026-08-18 23:27:30
6
J.U.N.I.O.R :
Fr , just like me , I don’t block people , I don’t know y
2026-08-19 09:39:12
3
Bandaky :
Girl wey Dey go round e reach odumo turn he fall in love 😁
2026-08-19 07:21:29
8
ẞíg Dêññís🌳🪖💡 :
Una no still dey fear woman?
2026-08-19 11:32:28
0
diza :
the girl really carry glory😏
2026-08-19 10:43:08
0
To see more videos from user @freshoutclips76, please go to the Tikwm
homepage.