some fo dey rush you sehhhh and Dem want better cut nawaooo
2026-11-02 23:38:37
0
OgoziOgozi👺 :
I nearly kill one person last week
2026-08-19 07:15:56
144
smart 🤓,❤️❤️🎂😱😱😘😭🐶🥰😙? :
that is what we are facing through,e always happening to me
2026-10-30 13:27:04
0
Viktorr🫡 :
I don purposely use clipper cut customer mouth 😂 😂😂 I dey shave him mustache he no gree keep quiet 😂
2026-08-19 12:46:03
54
Abdullahi salihu :
You don see client way go dey tell u what to do and how to do it some go even tell u the steps u go use😂😂😂
2026-08-19 17:31:51
23
ALAAFIA HAIRHANDY'S HUB 💈 :
Bro try to be using another cloth colour aside from black for your client expect you're doing dye💈💪
2026-08-19 11:07:21
7
REMINISCEOLA :
I remember when I first start work. one client enter shop e dey shout say clipper dey pain am still dey tell me say I no barb the hair well nah once I tell am say make e sit well so I go do am. as he dey shake nah so clipper hook am for mouth wey blood gushed out. I no even say sorry, he caused it cuz I don barb you finish but e still want adjustment. I said he should be going and never show again
2026-10-19 10:16:45
0
tfkaycutz :
Wetting just happen to me now now
2026-10-19 16:42:04
1
G dollar 💵 🌴❤️ :
omoh na wetin will barber dey face be this ooh😏
2026-08-19 08:53:07
7
ZARMANI 💈💈 :
Customer don ask you if you sabi barb before ? ….you go first weak
2026-08-20 10:42:29
8
PaPä Sekyî 😎💦 :
This 1 Dey greet sef u no see am😂🙂↕️
2026-08-19 13:36:12
13
Richnice haircut :
nor be small thing our eyes dey see from client oo😂😂
2026-08-19 09:07:49
8
Kenny :
I swear nah me be this 🤣
2026-08-19 05:39:09
5
Mma🌸 :
I’m still learning please rate my work
2026-08-19 16:32:13
5
jspcuts :
If dem never kill one customer the rest no go rest 😂
2026-09-16 12:48:18
1
Umuahia Agent :
Barbers needs patience too😂😂
2026-08-29 10:13:51
1
Sweet boy :
They're really annoying sometimes 😂😁
2026-08-19 16:25:39
0
muhammad :
i swear
2026-08-19 08:07:37
0
sensible jnr :
I swear
2026-08-19 09:08:00
0
Eric prø🌴🧃🥤 :
I nearly kill one person last week
2026-08-19 10:09:01
1
always forgive :
just ask him to leave. simpls
2026-10-26 16:15:10
0
JFREExxCUTZ :
Only the OGeees can relate
2026-08-19 22:29:45
0
Zeez Calipha haircuts 💈✂️😍 :
know be small thing our eyes dey see from client oo 😂😂😂
2026-08-28 21:20:08
1
M.M :
Dem go dey teach you your work when Dem no even Sabi hold clipper
2026-10-24 09:46:46
0
Clipper wizard 🪄 ✂ :
I have this client that I always barb his hair, but he always have this trust issues, especially when I'm lining up his hair,nd Everytime I cut his hair I always wish him not to come back bcuz it's always annoying on every haircut,tnk God the last he did that,the line up bend one side,nd after that day I lost him successfully 😎😂😂
2026-09-29 19:54:49
3
To see more videos from user @high.universal.cutz, please go to the Tikwm
homepage.