Omo e don hard oo so us wey no subscribe no fit watch video 😂
2026-08-18 23:03:08
7
IAINTGATSHISHI :
Leave here now 😂😂😂
2026-08-19 02:36:58
3
𝐁𝐡𝐚𝐝𝐛𝐨𝐢 𝐊𝐚𝐬𝐬𝐢𝐝𝐲 :
You de mad oo kingnee
2026-08-19 01:37:40
1
Arinze 🦂 :
subscribe keh
2026-08-19 02:25:40
1
Berry Allen :
can you just show us your basic settings in br slowly 🥺
2026-08-18 23:48:47
0
𝗦𝗟𝗘𝗘𝗞𝗬 • :
KINGNEE this thing wey u do me wey be poor man soo ehh 😭🙏
2026-09-18 01:24:56
0
JSinterior :
Na only 13 people
2026-08-19 02:24:06
0
Som sly :
Na u go still use ur hand subscribe yourself 💔😁😂
2026-08-20 23:42:48
1
♱ 𝓢𝓪𝓭 𝓢𝓱𝓪𝓵𝓸𝓶 :
2026-08-18 22:54:20
1
@Bibi :
Subscribe ke!!!
2026-08-22 01:34:40
0
elijah8on.tt :
rest
2026-09-04 02:49:08
0
…….👨🏽🦯💔 :
2026-08-18 22:39:57
1
Daddy Lisa :
hope say this technique help you win ferg tournament😹
2026-08-18 23:09:55
3
تقبّل الألم🖤 :
Shotgun my ass (I’m done)
2026-08-18 23:47:36
1
ÀDÍŚÁ🌚⭐️ :
Make I subscribe epe
2026-09-24 13:30:08
0
thefuture0211 :
I get the screen recording my sub can’t go lidat🙂
2026-09-26 22:53:39
0
SmatsDeclutter :
2026-09-07 15:57:31
0
CÉLẼŞȚÎÀĽ ༒BÁBÝ :
E be like say nah only your subscribers go Dey follow you now because una done Dey do too much I don Dey follow you for 3yrs now and many others but una no know say una followers also Dey add to una growths if you no get much followers you go Dey popular with 300 followers Abi I like you well well but this one nah rubbish ontop of just video wey your followers suppose benefit greed don change all of una finish
2026-09-03 15:53:40
0
GTK111ST gaming :
No nah ff
2026-09-28 00:09:10
0
👹👹👺 :
😳😳😳
2026-08-18 22:38:40
1
:
😅😅😅
2026-08-18 22:37:42
1
D.JÀÑZ-JR :
😂😂😂
2026-08-18 23:56:02
0
To see more videos from user @kingnee001, please go to the Tikwm
homepage.