@iamprincebrown1: Between wande coal and davido who sing pass? #🤩🤩🤩 #wandecoal #davido #trending

KING ENT.🩵
KING ENT.🩵
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 23:33:32 GMT
127733
12390
665
140

Music

Download

Comments

onyenna518
ONYENNA :
if no be davido all this people no for dey relevant
2026-08-19 08:10:44
488
sureboy_oflagos
sureboy_oflagos :
See as obo wan take wande life for this song😂
2026-08-19 07:09:10
384
rickrichxxbg
G.K.E :
na wande write and sing am for am e sure me die😂😂
2026-08-20 13:26:03
0
zamkareem.global
Zamkareem :
Arbeg, when never Davido enter a song I dey fell the vibe
2026-08-20 14:48:12
4
wealth8887
Wealth :
I never see any artist wey murder feature reach davido for Nigeria . E nor dey
2026-08-19 07:55:44
241
_nakxl
ᶠᵃʷᵃᶻ🧃 :
Baba run for him life😂😂he no wan make OBO collect him song second time
2026-08-18 23:53:29
205
hess_590
Abdulkareem 😎 :
omo davido sabi carry chorus💯❤️
2026-08-19 07:20:32
0
benjamin_welness
Ben :
Davido entry is bomb 💣 🥺🥺
2026-08-19 08:02:52
224
mrjohnnyhousedecor
mrjohnnyhousedecor :
30BG all the way David for life
2026-08-20 19:44:08
2
austin_darka
austin_darka :
But davido too dey do them go put you for sing you go come dey shine pass who get song 😂😂😂😂😂
2026-08-19 06:34:46
166
holumidey2693
Holumidey 🇮🇪 :
Na disrespect to dey argue who Sabi pass between Wande coal and David cos David no fit warm up when Wande dey sing
2026-08-20 02:37:09
8
tilderban_
Tildaban🎵♏️ :
One has fame, other got talent 😁
2026-08-20 05:34:12
23
delightofficialsolarhub
Delight official solar hub :
Them no be mate for music who be davido if you know good music
2026-08-19 07:03:11
29
outlawrians
Out Ya Law :
omo even Davido voice is too unique... no voice like Davido
2026-08-19 09:07:39
7
kingsboy793546183
Daniel ✅ :
davido don really help this guy oo😂😂
2026-08-19 07:59:42
38
domzee23
Domzee❤️🦅 :
Can’t lie,Davido finished it ❤️
2026-08-19 09:17:48
5
selfmade227
🅼🅺🆅🖤✌🏾💯 :
Nor be only this song oooo, if Davido no good why all of them wan make he dey dia song? After them go say he nor get talent
2026-08-19 11:42:37
5
b.igfurry
Wande🎶 :
David good I no fit lie
2026-08-19 00:52:43
6
mitchell.signatur
Mitchell Signature :
This song for no make sense without davido 😂😂
2026-08-19 21:04:54
8
cruze759
Cruze😎 :
Wande coal show davido seniority for this song
2026-08-19 17:49:47
7
tkolahvtwo7
kehinde Olayiwola :
who be davido where wande coal dey
2026-08-19 07:07:56
9
eiskelvin
Mr_Big_Dick :
Omo OBO nah there father
2026-08-19 06:36:30
10
bongo_na_highlife_imo
BONGO NA HIGHLIFE IMO 🪘🥁 :
Davido bodied him on this song. Many people do not know Wande Coal's verse, but can sing Davido's verse word for word
2026-08-19 12:28:40
10
kelvins_luxury
𝗠𝗥 𝙆𝘼𝙀 :
as Davido mention owo, I know say he don collect the song 😂👍
2026-08-19 06:52:46
90
To see more videos from user @iamprincebrown1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About