Nothing una wan tell me, na person open dis man secret
2026-08-20 10:15:09
55
Victorious :
Daddy freeze be acting like he knows nothing 😂 no worry e go touch everyone
2026-08-19 11:34:45
199
HORLARVISUALS :
You fit know person occupation make you no know em source of income ✌️
2026-08-19 10:35:14
233
mou..tph5 :
Omo na setup jare 💔😂😂
2026-08-19 03:53:15
368
user45376548647 :
Na setup ….obviously him and person get issues 💔🥺
2026-08-19 11:33:27
76
Brownie :
Please I have a question. What will NDLEA do with the substance
2026-08-19 09:51:28
38
JustNichobena :
this should be the biggest drug bursting in Nigeria... omo N39 billion naira... abeg make Dem cast celebrities wey dey involved. make sanity enter the society
2026-08-20 05:42:14
8
Khvnq Ric Hie FX📊 :
He go soon come out joor 😂
2026-08-20 06:55:33
27
Nairobi👽🎃 :
Trust me this man will come out freely…cos this is Nigeria 🇳🇬
2026-08-20 18:35:04
1
Ochinawata :
Una president nko
2026-08-19 18:10:57
32
Clothe vendor in Sangoota :
Someone said you fit know person occupation make you no know their source of income
2026-08-20 03:43:50
8
Ms Reen_ie09🌸🩺🌺🦋 :
This year no just favour some people 😂
2026-08-19 17:55:27
1
Chrisven collections :
Was he not supposed to count?
2026-08-19 23:45:53
1
Chinonso :
Money Dey cry here
2026-08-19 16:35:55
1
🥇🥇 Lonely🕊️🖤 Loner😔🌙 :
see billion😳
2026-08-19 14:23:39
0
Princewill Akpoyibo :
Imagine the deal click as normal 🥰 to him
2026-08-20 10:07:33
24
Everything Gracia :
Dey don set am up
2026-08-19 10:55:07
35
VivianOmolewa :
Na all of us be th1fẽ, na who dem catch be barawo😒
2026-08-19 10:28:20
25
posh of tiktok Pisces ♓ 🌊💦 :
chaii why are my feeling for him
2026-08-19 14:19:34
12
gentle♎ :
Tinubu na baba for this
2026-08-19 18:40:52
5
elysiãn :
Me I Dey feel for the man oo 😩😩 make nobody judged me oo na this my heart go still kill me 😂💔
2026-08-19 15:35:32
11
BOLAJI :
Nah set up I swear 😂
2026-08-19 12:34:45
6
To see more videos from user @daddyfrz, please go to the Tikwm
homepage.