nothing u wan tell me na Ai
like wetin I never even collect 😁😂
2026-08-19 08:04:44
208
𝕯𝕱𝖂 𝕳𝖊𝖞𝖟𝖍𝖊𝖆𝖉 🥷 :
With *6 minutes per game*:
*732 matches × 6 mins* = 4,392 minutes total
*4,392 ÷ 1,440* = *3.05 days*
So still not possible in 1 day. It would take about *3 days and 1 hour* nonstop.
In one day they could do: 1,440 ÷ 6 = *240 matches* max.
2026-08-19 20:13:45
135
TYLER PERRY :
hope I am not disturbing
2026-08-19 21:53:19
17
Kaizer🐾 :
Some people dey sleep inside this game
2026-08-19 15:35:43
115
Mavo-G EFB :
Omo TikTok need to put voice record for comment section ooo. because watin I wan tell this guy eh, e long
2026-08-19 08:35:14
18
ƁɌ Â ÍT :
I never even train am fahhh 😂
2026-08-19 20:20:20
51
✨WONDERFUL💫 :
he's an Adv Striker not a goal poacher
2026-08-19 13:54:03
21
kennycool :
It can't be possible cos all users just collected it today
2026-08-19 12:32:34
34
madmax :
I never put am for my bench self
2026-08-19 10:21:36
34
Chibuikem✨ :
When he come collect the card?
2026-08-19 19:36:28
31
big_sam323 :
As how nah player wey i just collect today 😳😳
2026-08-19 14:42:13
18
HØLYÉVÍL ** :
like I no understand ohh guy I just get this player today
2026-08-19 17:50:04
19
OBIMS :
That's not my problem, my problem is, why is my Bible app demanding to be updated, has Adam eaten another fruit ?
2026-08-21 07:37:03
6
LexSlowz :
this is just 9:32am shey Una no dey sleep...
2026-08-19 08:32:44
11
LÊƓÊÑƊ ÑËVÊR̃ ƊĪĒ :
na Ai
2026-08-19 10:33:22
1
BrodaEmma :
e no possible
2026-08-19 16:47:24
2
anirayy😉 :
He’s not goal poacher which means this is an edit😑
2026-08-20 06:22:10
4
ÁŰŘǍ✝️🫥 :
I from division dey come back I no believe waiting my eyes see for division 💔
2026-08-19 22:06:37
0
Tholly Tee Jnr❤️💕 :
He is a good low screamers
2026-09-18 17:21:00
2
Uchestar 💫⚽💯 :
me wey never get the guy nko😂
2026-08-19 21:02:08
1
To see more videos from user @konamsboy, please go to the Tikwm
homepage.