I tell una say This Mayorkun Nah Very Intelligent person
2026-08-19 08:57:46
1769
Chukwuemeka :
Does he sing more than wande coal? No but he has more hits and as well bigger than wande coal💯
2026-08-19 03:39:30
527
🎖️🛳️❌𝕋ℝ𝔸𝕍𝕀𝕊 ℍ🎖️🛳️❌ :
Omoh na only money nobody Dey sing for naija reach wande coal
2026-08-19 06:26:09
806
𝕿𝖎𝖒𝖎🦇💔 :
Remember he also said I Learn from the best,davido
2026-08-19 04:54:59
771
AyoLovesLife🩷 :
Davido sing pass Wande coal 1m times ! No be by tiny voice
2026-08-19 13:11:03
118
Emmanuel :
Una don forget say na wande coal introduce that wizkid kind of style of singing for that him superstar album,,, wizkid technically is another version of wande coal ,, wande coal na God for this music tin
2026-08-19 19:23:00
2
max :
2026-08-19 06:05:35
365
cashyyyy💚🥂 :
Oya davido vs the whole industry 😹davido still the best ❤️👊🏾
2026-08-19 18:22:57
2
Smithsika :
But wande coal sing pass Wizkid nah
2026-08-19 07:33:52
58
Flywithmatt_Private :
Who get sense go agree say this banter na for Wizkid
2026-08-19 15:50:15
7
swizzysmallgod :
Mayokun use style tell osapkolo the truth 😅
2026-08-19 07:26:34
386
O🥰M😊G🌹💯🥰 :
Why u nor play de song complete make u hear wen e call davido de best una go heal 😂😂
2026-08-19 09:26:06
1
Sexy.steel🌹🌹 :
Black diamond is not. compare even Mayur is bigger and love more than oo1.... I love you all my brothers
2026-08-19 16:50:26
0
DEBORAH 🥀💞 :
You’re very silly why you no play wey e say I learn from the best…..
2026-08-19 13:39:11
9
odogwu of good life :
Which one be Osun state celeb? 😂😂😂
2026-08-19 07:03:03
14
pretty girlie :
it's obvious you guys hate davido for no reason no be him fault say him papa get money 😁😁😁 the hate is too much
everybody wants to attack him for no reason 😒
2026-08-19 10:46:15
7
:
Why you no leave am till the end anyways you will be fine 😂
2026-08-19 11:29:22
6
Sapphire(Omo oni perfume) :
U no finish am , he later said he learn from the best, davido
2026-08-19 12:28:36
5
Of course she fine :
And I learnt from the best oo Davido baddest oo🔥🔥🔥🥳🥳
2026-08-19 05:35:04
198
SIR_NDUBEST :
anyone who compare David to wande doesn't know anything about music.. wande coal na legend for where David dey
2026-08-19 13:37:41
5
ẼŘǐČÐØÑ💙💰🪙 :
why you come cut the song na 😅 u for play am reach where he tell you who's the best
2026-08-19 03:37:39
9
To see more videos from user @gasky__001, please go to the Tikwm
homepage.