The day wey my guy run mad for my front. I just de speechless. Wetn I wan do? Baba don tear him clothes. Na Wetn for happen to me too but God saved me. Omoh money sweet o but make it clean...l de see my guy now I de burst cry and him still de call my name💔
2026-08-19 11:10:37
20
2023💔💔😤😤 :
Omo e worry mind 😓
2026-08-19 19:45:34
1
Davvy is a boy 🏋️♀️🧨 :
omo na time gee
we gather dey
Jesus sef no do am alone hin get 12 disciples 😞