Dem go say na God grace and consistency but the real truth dem no go tell us 😳 May God help us too and give us the right connections at the right time soon 👏👏👏Amen
2026-08-19 12:33:05
0
@olastitche✂️🧵💯 :
true talk, and all our apprentice this days will be looking at us like person wey no sabi wetting he dey do
2026-08-19 08:03:09
0
uniqueclothing :
i love this egbon like wayre ,u no go ever fall
2026-08-19 14:02:53
0
Ôłãÿēmï🪖🏅 :
Exactly mentor ,, make God connect us to better people 🙏🤲🤲
2026-08-19 15:35:20
0
GunwaTheGreat :
Na December e go reach 14yrs wey don Dey do this job and ah no still give up
2026-08-19 14:06:20
0
AL-HASSAN EXCLUSIVELY THE BEST :
Like seriously this matter na true tuk, God no go shame ours too 🙏🙏🙏
2026-08-19 07:30:20
4
AJANI🕸️🕷️ :
l swear 😳
2026-08-19 06:55:31
1
👑Leykingz_clothes👑 :
8yrs still counting 🥰
2026-08-19 12:21:05
0
moskillz234 :
Na true u Dey talk
2026-08-19 07:06:05
0
famous stitches :
that's true bami izzy
2026-08-19 08:32:06
0
Garment plug 🔌 In ilaro :
tailor work go far oo
2026-08-19 15:22:20
0
Orlarsco casual :
Guy / this table long ooooo
2026-08-19 14:54:24
0
OMO AFOLABI HIGH FASHION ✂️✂️ :
I swear no be easy
2026-08-19 07:12:34
0
kenny garments :
27, 000 year
2026-08-19 11:59:57
0
KELEGBE IKA 🔥 :
True talk ooo
2026-08-19 13:01:52
0
Trend Tribe :
He no easy sir oo
2026-08-19 07:16:40
0
Anise stitches :
Yes now
2026-08-19 13:05:05
0
✂️Alubarika fashion ✂️ :
Exactly
2026-08-19 13:14:06
0
focusluxe1 :
Exactly !
2026-08-19 08:35:13
0
Pm vogue :
True talk
2026-08-19 12:52:00
0
khalaf :
Do you think is easy?😂
2026-08-19 17:12:55
0
enjoy your self brother :
ajeh 💯
2026-08-19 14:01:19
0
Hallmark Sew More :
Let's keep grinding, it will surely pay one day
2026-08-19 17:47:08
0
Obaloluwa fashion designer :
Yes oooooooooo YES 😂😂😂😂😂😂😂🥰🥰❤️❤️
2026-08-19 14:53:05
0
De bobo 🪡 :
nah so boos
2026-08-19 13:46:38
0
To see more videos from user @izzyclothing1, please go to the Tikwm
homepage.