@daniel.alaribe: If Ajo never kee you, you no go rest #danielalaribe #ajo #osusu #relatable #viral

Daniel🌹
Daniel🌹
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 07:51:01 GMT
190577
18515
440
4920

Music

Download

Comments

triciaemacau32
Mi Favorite ❤️😍 :
I dey labour ward last year dey think of ajo money wey I wan pay, I nor do again dis year oo God forbid
2026-08-22 13:40:08
0
ama_ova
Ama! :
After this year I go wash hand from ajo 😅
2026-08-21 19:56:01
206
chibaby12__
chiomzy♥️ :
na me be dis oo but na ones I stop no be me Ajo go kill 🤣🤣🤣
2026-08-21 11:25:18
0
tessy_blaq
tessy_blaq :
I collect my ajo today omo to pay hard but to collect the money sweeet 😭😂😂😂
2026-08-22 11:32:23
32
asaodogwu43
Moonlight ❤️ :
joke apart, I actually know someone going through it now 🤣🤣🤣
2026-08-22 13:53:41
2
is_real_melody
israel :
Even if you nor eat you must pay ajoor 😂😂😂😂
2026-08-19 20:21:57
60
blizzytyler
B💝L💞A🌹C♥️k💖Y :
na my home girl make them help me beg her
2026-08-20 22:25:27
4
firstlady4everr
Apple of Lagos🇳🇬✨ :
6 hands keh. 20 hands o😭😭😂
2026-08-19 15:44:00
48
janiedegurl
Janie 💮🍀🌸 :
I'll survive 😂😂
2026-08-19 07:58:31
16
sammylantae
Sammy Lantae ⚓ :
Dem go give them money to cook soup, dem no go buy better meat put for soup because of ajor.
2026-08-21 18:26:55
9
s.e.x.y.c.l.o.w.n
s.e.x.y.c.l.o.w.n :
Na the falling part sound Dey always sweet me
2026-08-19 13:45:25
28
milliyoung
💫milliyoung❤️☮️ :
Omo if e never happen to you you no go understand 😂😂😂 na person wey he dey do now know Watin i dey talk 😭😂
2026-08-19 22:45:55
11
biglamama
Biglamama :
Ajo no let me eat good food again 😂
2026-08-19 18:04:32
9
april4th47
Beauty Queen :
I be Ajo admi Oo
2026-08-21 10:44:46
7
mhizcutie92
mhizcutie92 :
no injure one day oo😁😁
2026-08-19 09:27:48
5
uchay_molly
Maureen uche :
I’m just a civil servant 🙂‍↔️😫😂,, if I no do am how I wan take pay rent 🤷🏻‍♀️😔
2026-08-21 16:12:43
8
orevame1
OREVA 💫🌀 :
You no go blame me, I no get back up or glucose daddy 😂😂
2026-08-19 17:18:26
5
lillyofthevalleynwa3
Lilly Of The Valley Nwa 💞 :
it's better to day do akawo than Ajo aswear... u will get BP for this Ajo
2026-08-19 19:57:46
6
To see more videos from user @daniel.alaribe, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About