@maryama_ishaq: Everybody just dey live life here. Na why people dey relocate to lag #abuja #abuja #abuja #viraltiktok #viraltiktok

Host
Host
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 07:56:37 GMT
201609
24682
1146
1334

Music

Download

Comments

julietlove091
Juliet 🥰❤️🥳 :
Boredom wan kill me inside house. Wuse 2
2026-08-19 18:37:49
632
hannahberry69
hannahberry :
abuja is too boring
2026-08-19 17:12:40
428
valdayson
valch :
Who’s in Maitama? Let’s hangout in my house.
2026-10-14 17:18:26
0
beebzy12
Oladoja💫 :
No be lie, finding love sef na war
2026-08-19 09:12:09
1035
christylove08184
Abuja thrift vendor :
Abuja is a different breed, I swear. Nobody sends anybody here.
2026-08-19 08:14:11
2374
mohgcfr
Producer Moh. :
i need friends in Guzape
2026-10-12 23:36:06
0
lovelead402
Liz :
Abj no boring anything make una commot for house
2026-10-14 09:26:11
0
baddieb114
Baebee🤎💕 :
I need friends in Lokogoma let's go out this weekend
2026-10-06 07:53:19
12
annumiteempire
🥰WOMANKING👑 :
depends on the location o if you live for villages wey dey Abuja like bwari,dutse, kado,maraba,etc you go know say amebo na establishment
2026-08-19 13:23:17
249
favoritetiana2
Favorite Tiana ❤️🥰💝 :
No be lie o 😂😂 for Abuja nah mind your business o
2026-08-19 13:06:17
322
uwamma_maureen
Uwamma Maureen :
when rent wan kpai person
2026-08-19 09:32:20
907
gp_general
Ꮆ℘ ᎶɛŋɛᏒąᏞ 🦅 :
My estate worse. Only breeze and bird sounds from January to December
2026-10-01 03:58:10
15
juicy.3560
Badgurljuicy🍷 :
Omo this Abuja too serious oooh😭😭 I hardly even see my Negbours 😩
2026-08-19 21:27:18
79
obebii01
Holis💫 :
Me na Love I dey find now for Abuja.
2026-08-19 22:01:14
9
dgovernor_nem
DGovernor_nem :
Who Dey gwarinpa/dawaki/katampe extension abeg.
2026-08-19 22:57:18
16
ifeoma_diamond
Ifeoma :
Abuja and Enugu is basically almost same thing
2026-09-15 19:29:51
7
balogunarafat04
Agba gba olowo :
If I see my neighbors outside, I won’t recognize them
2026-08-19 20:23:10
58
user3098110290399
christy🥰😘❤️ :
i like Abuja pass Lagos aswr
2026-09-15 18:27:46
14
bigsaris
Osagie Becky :
Kubwa people how far 😪
2026-08-19 20:57:44
12
anitaumoren1
anitaumoren1 :
i need one friend form Abuja
2026-08-19 22:08:06
25
solanke.oluwadami
solanke oluwadamilola :
We for kuje they follow each other talk oh,even they help each other oh
2026-08-19 10:20:49
89
blessingedmond
Big Zara 🥰💕 :
Abuja loneliness no be small I wan go back owerri 🥺
2026-08-20 16:28:32
10
reemarh_40
Reemarh :
For our ghetto here we dey for each other ohhhh
2026-08-19 08:32:19
138
penny_peppar
Penny :
I no know anybody for my street
2026-08-19 23:58:46
12
sammy_degreen01
sammy :
Me wey Sabi greet everybody since i come Abuja. my life don change. even my landlord fit pass me make i no send him.
2026-08-19 16:17:52
72
To see more videos from user @maryama_ishaq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About