if no be say I lost alot of things lately still loss hope in myself 💔
2026-09-09 22:19:34
0
Larry chase🥳 :
If no be seyyy I be first born and papa no Dey to support 😞🥺💔
2026-09-10 03:24:55
0
IRENIMOYAN 🤍✨🪖 :
If no be say I use juju play 🥀💔🥹
2026-09-02 22:15:03
11
𝐃𝐚𝐫𝐚 𝐢𝐬 𝐚 𝐛𝐨𝐰𝐲𝐲🥷. :
if no be seyyyy my papa and mama get issues shebi everything suppose still go well as first born but it's otherwise 🚶💔
2026-08-20 13:13:17
108
Üñwäñtëd_Wêîrdö🧤🕷🌚 :
If no be say my mama Dey do favoritism my life for no be like dis 😔last born dey find money like say he be first born
2026-09-09 19:29:39
4
! :
If no be say my time never reach Wetin be bills 💔💔
2026-09-09 19:11:01
1
. :
if no say my big bro left early💔🪦⚰️Omo😪
2026-09-09 05:51:07
0
👻🪔 :
“..if no be sey maga put me for lifestyle run”…🪫🥀🪖
2026-09-07 05:47:04
8
𓊈 𝕊𝔸𝕀ℕ𝕋𝕁ℕℝ 𓊉 :
If no be say maga no reply again 💔
2026-08-25 07:35:59
7
:
If no be say my papa die I for be nepo baby
2026-08-19 21:54:29
15
SHËGÜÑ JÛÑÏØR🤍💐 :
if no be say dem kpai my brother 💔😞
2026-08-19 10:25:51
52
OSE 💡 :
My parents 💔🥀💡
2026-08-26 21:57:52
6
𝒅𝒐𝒚𝒊𝒏.!💞☘️😊 :
If no be sey my papa die ni.😔💔
2026-08-20 10:25:57
5
😜🤓🛴 :
if no be sey maga put me for lifestyle run
2026-08-30 20:30:33
8
~oladimeji~🪖 :
@~oladimeji~🪖: If no be say God Dey with me nhi my eyes for don see shege past this one wey I Dey see 🤧😪
2026-08-19 09:07:51
5
…OLA :
Maga run🚶♂️😭
2026-08-20 12:31:28
2
OLA🧃🧛♂️ :
If no be Seyy my mama and papa no dey together naw for 8 year’s shey everything no go soft now my mama kon dey struggle up and down 😩😩omo mah no lie I no fit forgive my papa oo 😩😞
2026-08-27 01:03:58
1
Olúwadámiláré :
If no be say my mama die 💔
2026-08-20 07:44:06
3
Ŵĩłłĩæm🥀 :
If no be sey life Dey show me shege, I for nor Dey some kind settings with some of my friends 😢
2026-08-19 23:38:02
3
To see more videos from user @sadboyintheroom, please go to the Tikwm
homepage.