una go dey talk out of point, you wan tell me say person go get telv for and choose to go to a game hull
2026-08-20 16:42:39
0
Dami.J :
Dem fit tell you make u no shout "goal" sef if ur team score 😂😅
2026-08-20 13:02:45
1
Gerry bl@q :
Omor then no deu banter each other
2026-08-20 13:32:26
0
Pio0075! :
This one no follow, bring back our game house with kpako
2026-08-20 10:18:02
1
De Bullion :
Na lie ooh when I day 9ja my DSTv Is always subscribe but sometimes especially watching Chelsea game I will drive my Lexus Es350 12 model go view center
2026-08-19 21:50:23
13
FUSEINI SEIDU :
You are just trying to spoil peoples business or what
2026-08-20 09:56:20
16
Photographer in Ibadan 📸✨ :
No dust, no unbalanced benches, I no do 😂
2026-08-20 09:36:38
13
donpopulation :
Dangote has spoken
2026-08-20 02:50:43
6
8_76543219 :
Oga that one na your own opinion
2026-08-20 08:11:30
16
waynelizzy6 :
Are you ok?with millions and good life men still Dey drive go watch match
2026-08-20 09:39:22
5
JOLASS :
When viewing center start to Dey quite 😂
2026-08-20 06:51:18
1
donflash :
you lie, bro watching football match in a game hall is the sweetest bro
2026-08-19 20:24:26
7
vanessahernandeez1 :
Una no understand this video he mean the place to calm,better make en da en house viewing center u no suppose get this kind peace na and the place too calm better make I stay my house watch am thank u🍾
2026-08-20 05:34:22
8
Rozay RZ :
u be gen z 😂😂I swear
2026-08-19 23:04:49
4
uQamata :
plaster of paris (POP) at viewing centre. no nau
2026-08-19 23:15:08
6
Mani :
gen z don talk him mind, 😏
2026-08-20 10:06:04
3
bencharles75 :
Oga I get 85inches television for house I still de go football center to watch match
2026-08-20 04:03:52
3
YÜKS :
so I no fit buy groundnut or sugar cane chop.... because I no won dirty the place... omo god4bid
2026-08-19 21:08:31
0
zion_gnf :
Bro honestly as a Chelsea fan, I think you are very wrong because the joy you get from your team score in a football match when you are in a place like this it’s unimaginable all the memories of watching football that I’ve had was in a game hall watching football in the house it’s really not fun
2026-08-19 18:13:07
0
JAGA 01 :
Staying at home to watch your team play is the sweetest joy ever
2026-08-20 00:50:08
0
Oluwanisola :
Bro you’re very correct, I can’t watch here too, me wey go carry Pangolo with my small stick enter…Once Barca school Afro beat start
2026-08-19 23:13:47
0
MR~NICE 💯 :
This place any small celebration you don break something, and you must pay
2026-08-20 09:44:54
4
odisco Dball lover⚽️ :
some people no understand you here,if you go where dem use zinc and stick do the viewing center you go enjoy am wella
2026-08-20 10:22:10
2
To see more videos from user @kelvinletstalk, please go to the Tikwm
homepage.