@dj_odykings: A lot they sup for this Unizik signout o 😹😹 #signout #unizik

DJ Odykings | Event DJ NG
DJ Odykings | Event DJ NG
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 09:27:54 GMT
56790
5651
145
2619

Music

Download

Comments

sheisrhema001
I~AM~HER🌸🌸 :
Nna because of una them no go gree us make we use don greg next year😒
2026-08-19 14:53:54
0
boss_baby0013
Boss_baby🌹🌹 :
Shey Una wan make them ban am entirely 😩😩
2026-08-19 13:41:24
208
kingstechhub
KingsTech Hub 👑 :
nah the reason unzik band sign out 😂
2026-08-19 19:26:05
1
deborahchinecherem1
deborahchinecherem1 :
Shame wear me agbada 😭😂😂😂
2026-08-19 13:09:22
27
clawzbykira
Clawzbykira :
Una think say person wey pull this kind thing no know wetin ein go do for ein results???😂
2026-08-19 16:37:25
2
delight4993
Esther❤️💫 :
When you never see your result
2026-08-19 14:36:26
84
miri_abel
miriamchristabel :
Una don the carry this thing go another level
2026-08-19 12:51:31
43
chi.hilda
chi Hilda :
this one small, make una wait for me next two years, anybody wey come out from unizik suppose to be congratulated🥲
2026-08-19 18:28:36
3
dawnce_xo
Dawnce 🍯 :
Omo I no fit meet up
2026-08-19 17:53:17
5
fabulous_dee_dee0
Babi_dee🥹🥀 :
Igwe wey later fly bike after the sign out thing 😂😂
2026-08-19 18:07:32
12
yoursebony
Yoursebony :
Result never come out o
2026-08-19 17:39:18
2
asia__money
💵 ASIA MONEY 💵 :
No be Igwe Abogidi Unizik be this 😂😂
2026-08-19 11:57:59
10
na_anya0
Nanya♋❤️ :
for this same unizik??
2026-08-19 16:23:06
3
princessortutu
Princess 🦋 :
Wetin dey happen for here?😭
2026-08-19 19:04:48
0
.maya23199
maya😇😊 :
na because of this thing dey ban signout for my school
2026-08-19 16:12:50
6
kelonextofkin
Momma 🦅🌹🥰 :
No be for my mouth una go hear am😂😂
2026-08-19 11:12:00
7
funaya123
funa💕 :
Ana ezuzu ghari
2026-08-19 18:32:11
3
spicycee6
CEE C💕 :
AGBOGIDI FOR A REASON 🥰🥰🥰
2026-08-19 13:59:30
2
meganmavis7
Megan Marvins 🌹🌹 :
IGWE UNIZIK for a reason😂👑✅
2026-08-19 13:40:44
3
williamsceo
Williams Chijioke :
Lols
2026-08-19 14:09:33
1
To see more videos from user @dj_odykings, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About