@odunwireofficial: 78 KILLS ON LIVESTREAM 😳 #callofdutymobile

Odun Wire
Odun Wire
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 10:24:24 GMT
95601
16566
377
211

Music

Download

Comments

tush98n
Mr TUSH :
Oga na watin we de get here🌚
2026-08-19 10:28:09
202
olasponsor
1971k$✪ :
Men deh run am normal why you Dey see am like big deal?
2026-08-19 21:48:01
0
damage9720
father :
virgo go think say na Ai 😏🙂‍↕️
2026-08-19 11:16:12
76
otang_harris
Harrisken :
Virgo no fit relate 😭
2026-08-19 17:41:25
19
evankate03070
Evan Katebillionaira :
Brr enemy nah 100 for lobby where all of Una see 155 enemy
2026-08-19 23:46:40
4
everyonehatedaniel
D A N I E L💔 :
Nobody fit run am na only biggest 😅
2026-08-19 10:25:34
443
zilla_is_king
NoNCHaLanT KinG👑 :
Bow to your king 😭😂😂😂
2026-08-20 01:31:37
2
gentle_frank5
Frank_chimazz :
So if actually I listened and join Ur life abii Ur live, na this I for dey watch???
2026-08-20 00:06:29
2
festusboi1
Fesboi 🦀 :
Boss man na me be Kfestus 🙏 abeg help me ooo 🙏🙏
2026-08-19 11:10:17
60
mary.linda935
chary becky :
so your still dey play codm abi
2026-08-19 11:20:43
0
son.ic24
șöñ ïč̣😇😇😇 :
know be today we begin run am
2026-08-19 23:10:37
7
ndubuisisunday801
Emmanuel :
but na frag grenade Dem use kill you for here 😂😂😂😂😂
2026-08-19 16:38:41
10
aura7_12
AURA IS HIM :
una dey shout lockdown he get the kill in isolated BIGGEST
2026-08-19 10:57:06
16
mrcrush078
Mr 🦍 Crush💰🪖 :
Calm down
2026-08-19 17:34:31
15
nxt_joey
Dfw_joey :
virgo dey get 100 bro
2026-08-19 11:09:19
7
thebetrayer07
𓃵 Magnus ✪ • Friends :
No be i dey on challenge pls let me kill u 😂
2026-08-19 16:10:20
30
god.save9
🐍GODSAVE✡️OF✝️EVILS🐍 :
Good morning sir,can I get a New phone from you
2026-08-19 10:33:55
6
.mujeeb001
入 :
104 kills🫤
2026-08-19 11:41:43
6
brokentaps
BŘØĶÊÑ. :
Guy no be ai
2026-08-19 19:25:21
0
ciagabfe
☆★ 𝓒𝓘𝓐𝓖𝓐 ★☆ :
wuna dey talk ohh 112 miles 😂
2026-08-19 11:14:27
1
theotec4
theotec4 :
53 kills I’ve 83 kills self
2026-08-19 10:52:02
2
To see more videos from user @odunwireofficial, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About