@oblofficial: Once you get exam for here , just say bye bye 😂#goviral #rugipo #cruise @MATTA LEE gangan🥶🦍🥾 @Temmy D vibes

🔥 OMOBABALECTURER ODG 🦍🥾
🔥 OMOBABALECTURER ODG 🦍🥾
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 11:30:38 GMT
11399
1018
91
36

Music

Download

Comments

geminibabe41
HARIKEADE💕💍🔐 :
You see 800 and old Aud Omor isn’t easy, I like village like mad 😂
2026-08-20 23:01:53
1
ajibola_olami
OLAMI🦋💋🦋 :
Na this hall sweet pass , go try cc
2026-08-20 19:23:26
1
eyiwumi86
Eyiwumi :
You wil feel the heat 😂
2026-08-20 21:12:49
1
mr.jake130
Jake :
guy you don try "old Aud"?
2026-08-20 18:38:43
3
seansimex
BIG SEAN SIMEX :
800 seater exams still dy sweet na central cafe unko wetin we wun talk abi all those blue buildings lol otilor o
2026-08-20 14:35:16
1
h.e.i.s.o.t.f.3.5.0
칼렙 복음 :
Dem don carry you go old auditorium before ? 😹😹😹……your life go wan spoil if you nor read well 😂😂😂
2026-08-20 10:33:16
1
mide9022
✌🏿💫MIDE⚡️🦅❣️ :
you don try CC venue before 😔😥😂
2026-08-20 07:21:34
9
hairbybella07
hairbybella07 :
Na lie jor I prefer 800seater throughput my exam bcus e dey sweet ehn😂
2026-08-20 15:12:30
2
adetutu763
🦋♓️ADETUTU 🦋♓️ :
Na this venue dope pass 😂if you know,you know 😂😂
2026-08-19 11:54:13
7
toscobabe
TEMITAYO🌹 :
millennium is the baddest
2026-08-20 14:50:46
2
olajumoke0407
Eve jewelry in owo🌹🌹🌹 :
800 seater deh sweet jo,I like itthan millennium its too open ,and dey do scatter someone
2026-08-20 10:58:40
2
oyindamol995
Mimi 🌸🦋🧃 :
I swear 😂😂😂
2026-08-20 06:06:57
1
oluwatimileyin_10
FIT_BY_TIMMY✂️🧵🪡🥰 :
And e Dey sweet ooo 😩😂😂😂 you don do for blue building before 😩😩
2026-08-20 12:48:28
0
kunle.fagun
Grace heritage :
you don finish
2026-08-20 22:07:15
0
haywhy_collectionz
AFFORDABLE WEARS IN AKUNGBA :
800seaters still make sense now u fit pass wetin u wan pass😂😂 you see that Central Cafe jesus that place na hell fire🔥 if u no read that course forget na carryover 😂😂
2026-08-20 22:03:42
0
wizzyranky80
🎐WIžŽÿ🪫Räñķy🪝 :
Dawa nation 😅😂
2026-08-20 09:21:46
0
ayozzybillion01
AYOZZY 😐 :
Ajeh 🥰
2026-08-20 00:41:34
0
erinkayomi4
Erinkayomi :
pray make you no get exam inside old Auditorium
2026-08-21 00:21:06
0
mumcyoba21
mumcyoba21 :
I prefer 800 seater when doing exam but test is noooo
2026-08-20 20:29:27
0
semmie__pearl
🥀🌸ONE AND ONLY GIRL🥀🌸 :
Sope otilor 😹🥺
2026-08-20 23:22:37
0
user752625543305
lawrence jay mito :
i too like this location aje
2026-08-20 21:11:22
0
theblackdude__1
Theblackdude :
🥺
2026-08-20 20:57:16
0
realboluwatife23
Ms Tife🦋🧿 :
Na lie e Dey sweet😂
2026-08-20 22:49:44
0
holuwanihnufise
Holuwanihunfise :
You don try 3000 seater before your own na 800 seater now 😂
2026-08-20 07:52:36
1
To see more videos from user @oblofficial, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About