@tall_boy.01: This matter go far I no fit just talk everything way I witness that period. Part 2..#fyp #tiktok #viral #relatable #fyppppppppppppppppppppppp

CTB😎💸
CTB😎💸
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 11:36:33 GMT
89483
9557
173
1242

Music

Download

Comments

badmanrheny
Rheny :
juju no dey work guy, for this life just pray 4 good luck.
2026-08-19 23:36:23
172
2nonchalantt__
• :
I risk my 500k e no work,I won mad 💔😂
2026-08-19 23:25:25
32
youngstar2431
Quiet_GodFather :
Omo I sell my phone do work 280k e no work I nearly die 😂
2026-08-19 20:39:18
100
cizamilli_01
CIZA :
Juju will only motivate you to go harder. The real juju is knowing that you have the power to make things happen.
2026-08-20 12:49:26
13
________yyy03
E|uz🦅🖤 :
juju no be for everybody
2026-08-19 16:52:39
479
kingsstarpj
Chairman :
check ur guy wey carry u go location
2026-08-19 16:34:54
73
realbethel00178
BIG BETHEL 🚀🇺🇸 :
Which app you use trade the card ? Because carding do me strong thing with my $250
2026-08-19 17:44:22
154
kayraxtisixx
:-| :
OG never go location where ur nigga carry you go and do matter dat same day because Dem go switch energy and spirits
2026-08-19 17:49:58
132
imago008
IMAGO❤️‍🔥 :
dem nor dey borrow money do juju!!!
2026-08-20 15:58:42
0
abubash7
Abubash :
I no fit relate because I never do juju for my life and I no fit ever do am lol
2026-08-20 19:57:23
1
emekavian
Vian :
What does the 11:11 mean
2026-08-20 14:40:40
0
official00213
༒ KEN 🖤 ༒ :
Them no Dey borrow money or sell your property to take do juju 😂😂😂 just a warning ⚠️
2026-08-20 15:44:56
7
pradaboy88
DND🎧🧃💔 :
Make we start to dy talk ? 💔
2026-08-19 22:14:56
15
stead86
STEAD🥂🧃 :
that won nah ur guy set u up swr very sad 😔 💔
2026-08-19 17:54:04
22
sadfunz001
ASK OFF SADFUNZ👣🧌 :
11:11 🙏✨💪
2026-08-19 14:06:37
30
bigxandra1
𝒢𝓊𝓇𝓁_𝐿𝓎𝓀_𝒳𝒶𝓃𝒹𝓇𝒶💞 :
omor wetin dey this world bi say mk person use em hand find way shaa ,Man dey mk em follow man guide ,nh still man dey still kill man so wetin dey there bi say mk everybody dey do em own thing 💔
2026-08-19 18:47:10
24
larry_brown_on_god
Larry 🅱️rown :
Omo God nah the same thing Dey do me now only say I nor do juju oo but I Dey face repercussion
2026-08-19 18:33:55
15
mr.ben1045
mr.ben1045 :
They no de borrow money for juju 😒😒
2026-08-19 19:08:46
11
brilliant_darkskinned
Brilliãnt Emmanuel 📌🩺📉 :
Jesus is the Way👑
2026-08-19 22:09:23
6
chimemeligo28
𝒞𝒽𝒾𝓂𝑒𝓂𝑒𝓁𝒾𝑔𝑜🧞🌊 :
check the time in the screen alignment
2026-08-19 17:28:35
9
To see more videos from user @tall_boy.01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About