@big_royal.backup: #goviral #bigroyal mad jam o😂😂😂

Big_royal
Big_royal
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 12:01:51 GMT
24888
2356
548
289

Music

Download

Comments

giftede03
I’m Gifted 🦦🫶🏿 :
If na person sing this one now u for don set camera they laugh am 😂
2026-08-19 18:38:41
156
madam_b_
B♡ :
Na dapper fit you😂
2026-08-19 20:25:18
26
say_may15th
SARAH 🦋♉️ :
Royal abeg leave music focus on your clothing brand 🤣 I nor wan run 🤣
2026-08-19 19:05:40
30
quin.purity
Purity 🪷❤️ :
Na you be the weapon fashion against yourself 😭😂😂
2026-08-19 18:54:41
70
aranmudesharonaga
Sharon :
Hope say u don dey laugh urself 😂😂😂
2026-08-19 19:20:10
1
sosopinkk84
🌺 Soso pinkk🌺 :
nothing Royal never do to make this money 😂
2026-08-19 12:50:24
1
princesstyra193
Sleep in Silk Night wears 🛍️ :
Yes i wan run😂😂
2026-08-19 18:07:34
88
yuxiujuan01
Yu Xiujuan :
Shalli really ginger many of una enter studio that year guy 😂 😂
2026-08-19 17:22:44
13
hotiedice
Hotie dice 🎲 :
i no wan Run ohh my guy😂😂😂😂😂
2026-08-19 13:04:52
1
little1470
👽 :
If I no love this royal Mk I die 😂😂😂
2026-08-19 17:05:49
5
lifeofgiwa
LifeofGiwa :
This genre na “unserious music”😂😂
2026-08-19 12:53:31
5
quin.purity
Purity 🪷❤️ :
All those yur friends wey follow you dey do backup no fit advice you make you no drop this disaster 😭😂😂😂😂😂
2026-08-19 18:57:39
5
bwoi_suma
Faruk :
Bro u for just give me this money we’re u use shoot this video ooh make I use start tomato 🍅 store by now i for don give u wit interest mi no go jude u ooh
2026-08-19 14:37:39
5
To see more videos from user @big_royal.backup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About