This man Speaks Like the 1960s , Very clean English
2026-08-19 15:07:24
82
successful :
na una wahala make una enjoy when citizens dey protest then una go dey teargas us
2026-08-19 14:31:49
151
The+234guy :
People wey block una go still retire lol life na turn by turn
2026-08-19 15:08:33
98
donatus :
but why that young guy retired?
2026-08-19 13:37:39
31
DaveStewart :
Nigeria nah National cake. E GO TOUCH EVERYBODY
2026-08-19 15:06:29
20
Young John :
So army Dey protest for retirement founds them Dey use active army take Dey stop them 😂😂😂 Omo and those once so when Dey block them go still retire ooh
2026-08-19 16:31:40
3
oviriski99🇳🇬 :
this papa is intelligent and brave, it's a pity the government is doing this to them
2026-08-19 15:05:55
17
Chief_Kola :
The men office today forget they will retire tomorrow.
2026-08-19 15:07:44
11
Pablo Roy Macvani :
very well done sir ur English alone should drawn the attention of the president very fluent English I love u sir
2026-08-19 14:19:40
26
Claud Terry🧿 :
Thank you for your service sir🔥
2026-08-19 16:52:13
0
Rolly lta :
Here weakens me most, some of them were our boys when we were fighting battles 😞😔
2026-08-19 14:33:30
8
ABBAH :
fight for your right Baba we are not in 90s👌
2026-08-19 16:00:17
2
desky :
this use be a big lesson to saveing ones ...
2026-08-19 14:11:18
8
Danny frosh :
nah WA dis country
2026-08-19 13:57:55
3
LIBERTY light and effects🧿 :
oh na family business 😏. those ones blocking you will soon understand your aim of the protest
2026-08-19 15:33:24
2
matthewoshoke :
Make una pay dem Abeg.. dis people don too suffer for dis country
2026-08-19 13:55:39
1
different man ⚽️🤴 :
we are ready to sleep here ooo😂😂😂
2026-08-19 15:45:17
1
Investor Ahmad :
Hope say no be for Nigeria all this things dey happened
2026-08-19 16:10:38
2
USTINE_DC :
HOPE SAY NO BE NIGERIA
2026-08-19 14:45:23
0
Austin kc :
salary wen we never see if truly dem increase d salary..
2026-08-19 15:13:49
4
Def31 :
When you were active sir , you were protecting them so you aren’t suppose to be complaining now , the ones wey dey protect them now when time comes , they will complain too
2026-08-19 15:41:27
7
engr chrome Ebuka :
this the reason nobody around me go ever join army
2026-08-19 14:52:39
4
slimzz :
you spoke well
2026-08-19 13:32:04
4
Andy Panggum :
God bless you sir
2026-08-19 14:28:50
0
To see more videos from user @news.century.tele, please go to the Tikwm
homepage.