but why una always dey video the person wey una wan help?
2026-08-19 20:17:27
2
D_Village_boi👦 :
See fine girl wey 10 naira carry while fine boy like me no get babe 😏
2026-08-19 13:12:57
178
olowoosas@21 🇧🇪🇧🇪 :
10naira get Good heart pass wizkid
2026-08-19 14:28:04
107
smartclips :
which one come be Omo people dey suffer ooo🤣😂
2026-08-19 19:39:47
8
ZAKY😈_ NATION!?🔙 :
👀
2026-08-19 13:34:10
20
Emedi 001 :
May you live long broda
2026-08-19 13:13:27
38
Eke South 🇳🇬🇿🇦 :
collect from the rich and feed the poor🫶🫶
2026-08-19 17:51:13
16
NEXTOFKINLUXURY🛍️ :
Children this days no Dey fear oo when I small them no born me well make I enter stranger motor 😂
2026-08-19 20:26:08
1
Toxic user :
fyn man
let's link up
2026-08-19 13:48:04
15
ℝ𝕒𝕫𝕫𝕚 𝔹𝕋ℂ👹 :
the boy the fear 😂
2026-08-19 13:04:49
13
WiseNaira :
omo na man day help man😎😎😎
2026-08-19 13:05:11
24
MR EMMANUEL WEARS :
you help somebody, you no really need to post am online. ❤️You help the person because you have a good heart, not because you want people to see say you help somebody. Even God dey see your good heart. Sometimes, the best help na the one wey nobody know about. 🙏.And sometimes 10naria you dey do something because of, you see say people dey do am
2026-08-19 13:41:27
8
‘ :
The boy Dey observe em helper 😂
2026-08-19 19:52:23
1
Favvy❤ :
10 naira may go continue to bless you
2026-08-19 13:07:18
12
ngbede John edoh :
I want to follow you
2026-08-19 13:04:31
0
SUREGOLD001 :
10naira get kind heart I pray may u live long
2026-08-19 14:45:34
5
Franklin Ikwuka jazzlord :
na u try pass senior broda 🙌🙏
2026-08-19 14:17:07
1
I am Chukwuebuka :
don't carry children for ur motor again....better tell him to walk..then u follow him small small..to pos shop...it have happen to meoooo...na the case make my head small today...but I tank God say I win the case....may our good no put us for trouble..
2026-08-19 14:45:28
1
Chukwuma Opara :
Bro try to get car get why
2026-08-19 16:40:46
4
lowkeyfundz02 :
No be cly nah cry 😂😂😂😂
2026-08-19 15:47:27
0
Frañklin✨✨ :
fear just de catch the boy
2026-08-19 13:37:02
5
€ SCARY %🎶 :
We all are shadow banned right 😂😂
2026-08-19 14:36:41
2
CHIMA 😎 :
God Bless you bro 👊
2026-08-19 14:04:22
1
To see more videos from user @10naira3, please go to the Tikwm
homepage.