@osaga730: H0W T0 SETUP WHATSAPP GH0ST M0DE #Tech #TechTips #yorubaculture #yoruba

Osaga TV
Osaga TV
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 14:13:50 GMT
483879
28515
465
2217

Music

Download

Comments

latmos08
latmos08 :
Not working ekoshilor jare
2026-08-19 22:16:19
212
gokewilliams
G Williams :
Make una no mind am o, na lie
2026-08-19 19:33:23
61
big_olaitan1
ADEJARREH💡 :
Who Dey find helper no fit do this kind settings for WhatsApp,,, I’m out
2026-08-19 23:05:18
147
00ind
indomie001🪝⚓️🪓🕋🥷🏿☠️ :
Isn’t working on iPhone
2026-08-19 19:33:45
31
hblissopzz
🥰 OLUFEMI 🌹 :
once e connect ehh you go suffer ehh 😲😲😲 caz your msg no go deliver sef
2026-08-20 06:55:27
12
awihz2
user7626261815501 :
how can you view someone's status, without the person knowing you view his status
2026-08-19 19:44:25
9
samsonsamsonamosu
LØWKÊY MØVÊS :
Is this how e day be sir
2026-08-19 22:47:59
33
adebayo__54
ISHOLA :
You no teach us, how to make money 😅
2026-08-20 04:03:16
10
triumphant477
Triumphant :
See I no see am disconnect again ooo
2026-08-20 14:19:32
8
ml111798
ømöölä1117 :
sir can u teach us how to make legit money online
2026-08-19 20:02:24
5
olatunjee8
olatunjee :
mtchewww all my messages just hang until I delete it back
2026-08-20 02:16:18
7
topegold51499
GOLD💎⚜️✈️🏖️🌐 :
This Egbon don Dey ghost mode already. See hin eye Omoh 🤭
2026-08-20 06:42:53
14
onlyonenelson2
Holylight.🎮🪔 :
no mind am o...nah lie your WhatsApp won't work again i swear
2026-08-20 16:14:20
7
daddyryan046
Dverse :
Iro lasan.
2026-09-22 21:32:13
0
emarald01
Blacky Emerald :
pls bring me back so that if it is not working I can come ND tell him
2026-08-23 20:43:49
7
rom_ayotunde
Ayotunde🫶🏼👨 :
Scroll down not stroll!
2026-08-20 06:09:21
6
ayconceptlagos1
Ayconcept Lagos :
Na for people wey Dey chest billing get this settings no be u wey won bill me 😂 Aje na blocking u go chop😂
2026-08-20 07:01:12
8
mcharboki
@mcHarboki :
Oga, e no dey work. nothing you don post wey work for me.😁
2026-08-29 20:55:10
0
opeyemioluwatuyi5
VirgoQueen 🫶 :
why una dey do all this? una too like wahala
2026-09-10 03:30:45
0
ancestor_1
Adeyemi Ibrahim ojo :
but why
2026-08-20 13:16:08
2
laameeday09
ola meeday :
i folo ur instructions but i regret it instantly, kos message no gree send and i cant even view status
2026-08-21 22:01:06
1
maverick_428
𝓜𝓐𝓥𝓔𝓡𝓘𝓒𝓚 ‼️☣️ :
the message no dey show abi na on and off we go dey do ni
2026-08-20 09:29:52
0
obaisrael2
oba Israel :
mine is still showing connecting
2026-08-20 15:20:07
0
thessy4729
Theresa :
pls is it possible for someone to connect with people on my Whatsapp while my phone is not with him?
2026-08-19 20:36:21
2
To see more videos from user @osaga730, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About