Guy 😂 my papa think say I be one kind billionaire 😂
2026-08-20 09:56:17
683
I N I 🥷 :
When you go start foundation keh oga help me find buyer for the land
2026-08-20 15:19:31
108
🧌DøN_Shäzzy🧌 :
Omo make all workers pause work first 😂
2026-08-20 14:12:14
1
Beta Ranking🔥🤎 :
Abeg calm down 😹😹 Things get as e be now 😹😹
2026-08-20 19:26:34
2
𝕍𝕚𝕔𝕥𝕠𝕣 𝟜𝕏𝕃 🧃🛍️ :
Make them close the foundation asap sef 😂😂😂
2026-08-19 20:52:14
60
Sammy_Pro💫🚀 :
Abeg who go buy land I wan sell one take guild😭💔
2026-08-20 19:11:29
1
DOUBLE KING🧌💚 :
OMO dem wan kill me guy 😹😹
2026-08-20 05:33:08
149
Glass expert in ibadan :
Continue make we help do frameless glass there
2026-08-20 15:41:32
5
OG Goodlife💯 :
when I start my duplex,2months later my mama da ask me if e don complete because of small Glc wey I da manage?😂
2026-08-20 19:48:19
6
❗️SoN of AdoJuTeleGaN❗️ :
Leave am abeg😂😂😂
2026-08-20 19:27:42
1
예쁜 황소자리🧚♀️🩷 :
Jeff no talk again
2026-08-20 13:55:54
11
🏝️~💚 :
E chill na seh 😹
2026-08-20 11:07:50
26
MR:EXPEND🤍 :
I swear na wetin my pa still tell me yesterday be this say e remain somewhere wey dem win use cement guy na once I voice out make e leave m like that 😂
2026-08-20 07:47:09
35
KIDA-OTF :
Make I build my life first leave house 😂
2026-08-20 09:47:33
21
KELVIN🐰 :
Everyday na 5 bags me I no sabi say Naso e be oh
2026-08-20 11:10:39
15
Big Geo :
Abeg make I rest nor be one day house dey complete 😂💔
2026-08-20 13:52:26
8
ØLA_FUNDZ :
Make we stop here first abeg 😂
2026-08-20 11:25:40
5
To see more videos from user @4lyf.0, please go to the Tikwm
homepage.