@stevictv: Olomitutu🎶 KING SAM MIRACLE 35TH YEARS ON STAGE @Iam_kingsammiracle ANNIVERSARY 📍La Quality Restaurant llogbo, Ogun State 🎥stevictv . . . . . #stevictv #kingsammiracle #liveinconcert
stevicTV
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 15:04:53 GMT
Music
Download
Comments
Ajkavic⚽️❤️💫🌍 :
Abeg if person dey see olomitutu for hin dream wetin e mean?😳
2026-08-24 13:16:10
2
Adejoke Adebayo :
who's this again
2026-08-22 20:47:47
0
Mr Paul🎹🎹🎹 :
na the instrumentalist i dey always pity😅
2026-08-24 13:25:57
2
God’s plan🖤🚷 :
You’re my brother seh 😂😂😂
2026-08-24 15:18:38
0
@Walexino :
e fun lorun pa, ki e tun shadow banned e
2026-08-22 22:39:47
4
A caller is a buyer :
he go come dey look time , he wan go scatter another party niyen o
2026-08-20 09:16:40
231
HARJOKEADE 🥰 :
He go off beat con Dey look at the drummer 😂
2026-08-20 08:55:06
148
Olammy :
Ilu alujo all the time 😂
2026-08-20 09:43:54
49
YG is your plug 🔌 :
He Dey vex Abi wetin?
2026-08-23 21:06:50
7
kenzzy :
ah! you will kuku make it
2026-08-23 19:57:48
3
yemite3783 :
See wetin I Dey use data wey I borrow watch ☹️
2026-08-20 21:53:31
27
Horpiexie :
Na that him backup guy I Dey greet
2026-08-20 10:14:32
27
DON BLACK :
afin best is far better then this guy
2026-08-20 08:50:32
51
Dami jay :
bro na you have fort no be the drummer
2026-08-22 21:00:05
5
SADOS AUTOS :
why always checking handwatch
2026-08-20 05:00:08
22
THE MATTER LONG :
O ni jade layo😁😁😁
2026-08-20 10:20:49
34
Harvey’s :
Then for invite the drummers alone and the backup guy Abi
2026-08-20 21:36:14
5
yetty b :
olomitutu ogo ondo 🤣🤣🤣🤣
2026-08-20 07:00:10
43
O.S.D :
wait people da pay this guy
or na him da pay them
2026-08-20 11:09:40
7
hypemanshineboy :
The talking drummer good but he Dey dull am
2026-08-19 22:28:46
14
Hay why :
Allow me to sing my rubbish before you drum nah 🌝
2026-08-21 22:37:52
10
Real Akwa ibom girl💝🌹🌷 :
My stomach 😆😆😆😆
2026-08-20 06:46:12
9
Da-Silva :
Wetin the strings dey wait for before ?😂
2026-08-19 16:14:30
10
To see more videos from user @stevictv, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.