And sadly, Nigerian movie industries never still reach this level for VFX.
2026-08-20 07:58:26
3
li_qiye0 :
iswer no be like that when I watch am 😭
2026-08-20 08:13:38
659
bby💕love💋315 :
What about us dat watched: Hercules, xena and legend of the seeker Omor i come Dey even shout like xena with my mama stainless flat plates wey I go Dey fling for wall 🤧😂
2026-08-20 06:24:42
270
Baby Kamso❤️🔥🦋 :
Na this zena I collect knock ✊ for ?
2026-08-19 23:01:47
235
Bernard 😈😈 :
oga when U watch that year E dey sweet you oo 😂
2026-08-19 16:07:17
108
️ :
Where I de watch am em pikin shoot me rubber for eye,I wave it off 🥲💔
2026-08-20 16:28:25
65
chinenye 🕷️ :
I even beg to sit for floor 😭😂
2026-08-20 03:49:00
178
Noiz maker :
Omo wetin cover me so😭
2026-08-20 11:06:13
101
Mentholated spirits 🥰 :
Am I the only one that has never seen this movie?
2026-08-20 00:24:51
142
Taaraan_tula 🇳🇬 :
Na that real xena be this? Or you do your own
2026-08-20 05:37:46
21
goodnessmodella3 :
Na this thing my mama beat me for ???
2026-08-20 11:30:35
22
🙂↕️✞ 𝐆𝐢𝐝𝐞𝐨𝐧🦇 :
Na only legend of the seeker get rewatch value 😂
2026-08-20 09:29:02
34
To see more videos from user @uncle_ugoo, please go to the Tikwm
homepage.