@edu_lifestyle: POV: You are in a long distance relationship in the UK 🇬🇧 #nigeriansinuk #nigeriansindiaspora #uklife🇬🇧 #yorubatiktok #fyp

edu_comedy
edu_comedy
Open In TikTok:
Region: GB
Wednesday 19 August 2026 15:28:00 GMT
360376
47040
627
9696

Music

Download

Comments

nakelszn
nakelszn :
Na to enter bathroom back for peace sake 😂😂
2026-08-20 07:28:30
2053
_abolarin_baby
Omo kehinde ❤️ :
Fr! Long distance relationship is stressful 😅
2026-08-20 09:59:55
652
i_am_harbisolar01
i_am_harbisolar01 🇳🇬🇬🇧🇬🇧 :
You go explain tire 😂😂😂
2026-08-19 21:30:31
681
meemarhshelia16
@Meemarherself🇳🇬🇰🇪🇬🇧 :
They feel so insecure ehn 🤣🤣🤣
2026-08-19 15:36:48
136
yourfavouritenurse1
yourfavouritenurse1 :
Una wey dey call and chat for long-distance relationship dey enjoy o 😔😔😔Mine no dey call me; na me dey always force conversation. 💔💔💔I have never even argued with this man before. Na just “Good morning, baby. How was your night?” 🤧 And even that one no dey frequent sef.At this point, I’m just wondering… how una dey do am? Because long-distance relationship without communication na another level of patience o🥹🥹🥹🥹
2026-08-20 11:03:59
47
gaffybrula
ADISA ABDULGAFAR AGBOOLA :
Na why I no won dey relationship be this oo 😂😂😂 wahala too much 😂
2026-08-20 07:51:18
164
oluwaseun101124
CHOCOLATE 🍫 :
Why you self go cut call? Oya go back in FAST!!!
2026-08-20 09:20:57
110
mblunisexluxwears
MBL unisex lux wears 👠👞🧢👗 :
I no even get wetin I wan talk but TikTok say make I Dey comment everywhere 😭
2026-08-20 23:26:08
0
biggygates
biggygates :
Na why I break up before I commot😂
2026-08-20 17:11:51
0
cruisectrl007
Zaza🚀 :
Because person day date person no fit get privacy again?
2026-08-20 17:36:59
28
dat_oronboy
HanteyWhite :
Omo long distance relationship isn’t for the weak 😂😂😂😂
2026-08-21 16:37:30
1
zeefaces27
•Zeefaces | Makeup• Skincare :
Na me &hubby be dis 🤣
2026-08-20 06:16:52
27
ibra_maj8
👑 ibra_maj🌍 :
Only the legends can relate 😅
2026-08-21 08:27:14
1
oluwakemi24_1
Kemisola 🤎 :
Omoooooo it’s so stressful 😂😂🥺
2026-08-21 16:41:13
1
trumpeli_
trumpeli_ :
POV: you’re dating a Loyal Yoruba girl😂
2026-08-21 11:19:17
5
cutetraz84
Alhaja hassanat :
This is me and my hubby, the journey is over we bath and poo together now 😁 you can call me Ruth 😂
2026-08-20 10:13:54
10
anjibby09
Anjola👑👑 :
Omo the way i take Dey stress the boy ehn after cutting I go just Dey laugh 😂
2026-08-20 13:50:48
11
margretenny
margretenny :
Make I no talk😂😂
2026-08-20 00:50:29
8
To see more videos from user @edu_lifestyle, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About