giving Joao Pedro number 9 jersey means Chelsea we end up in 9th position
2026-08-19 17:48:52
0
ASK~OF~WALEX🇳🇬✅ :
Guys don't panic I believe him. halland wears it and he didn't flop
2026-08-19 18:03:26
44
Iamhiggo 🫥👾 :
Pedro why nah 😞😞😞
2026-08-19 22:08:46
0
Kamaldeen Olayinka :
Make person explain abeg🤲🤦♀️
2026-08-19 17:59:15
8
OLAWALE✨🦁 :
Who send them message 😮💨😮💨😮💨 but e fit be like drogba 💙🤲
2026-08-19 19:40:03
0
CoCo♌️ :
Who come dey wear 20
2026-08-19 17:58:44
3
T.scope 🪖🌱🪖 :
wahala don dey ohhh
2026-08-19 17:22:09
42
Sari :
Big problem
2026-08-19 17:23:28
0
E NO Guide ❤️🚀 :
As I Dey confirm ham from official channel I Dey run come your page number 9 keh 😒😒
2026-08-19 17:32:47
1
𝒪𝓁𝒶𝓂𝒾☻︎❦✰ :
Everywhere good he go perform 💙
2026-08-19 17:35:31
28
The Proper Chelsea :
No More Curse
2026-08-19 17:37:35
25
Alabama autos :
I swear he fit that 9 go and check when he was in Brighton I swear he Dey score like mad make all premier league clubs Dey pray because goal na water like this 😂😂
2026-08-19 18:49:30
1
Morino :
Morata wey later add 2 no wise Ahbi?😂😂😂
2026-08-19 20:03:22
0
Mulaminded :
jp shock us ahbeg
2026-08-19 17:24:48
5
Abu abolanle :
God saves us this season. Why no 9 for God sake. paranoid right now
2026-08-19 17:40:15
4
KLASSICAL :
😭😭😭 Omo I Dey cry tire oo😂😂😂.
2026-08-19 17:27:31
4
olaiya067 :
Anything spoil this one go perform
2026-08-19 17:27:26
2
STRANGER’’’♒️🥷🏿 :
@STRANGER’’’♒️🥷🏿: E go really pain me if this guy no pull good numbers this season cuz there’s always a set back in the second Season in every new club he went to now he as taken the no9 why now JP20💔
2026-08-19 17:58:35
1
olamide :
heartbreak jersey 😭😭
2026-08-19 22:42:34
0
👑ADEBAYOR :
make den give delap the 20 maybe he go pick form
2026-08-19 22:31:58
0
🅰️DEQU🅰️TE 🌹💸 :
Omoh🤦😩😭
2026-08-19 22:34:42
0
To see more videos from user @lemon_onj, please go to the Tikwm
homepage.