@flyingangel59: I for marry that Oyibo man oo. my mother no gree make I marry the boy Ara Agba m#fypシ゚viralシfypシ゚ #viralvideos #fypシ゚viral🖤tiktok #goviral
E get some kind mistakes wey you go make, you no go fit forgive yourself 😹😹
2026-08-20 18:14:06
501
mixson001 :
wetin i com do here 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-20 23:42:05
1
Osas Nelly | Web Marketer :
E don tay wey parents dey spoil their children life and dreams...
2026-08-20 19:08:20
313
Riss Dot :
chia 🥺💔 mama Dem rob u of your genuine love ✈️🏦
2026-08-20 22:58:39
1
light mk :
In essence follow ur dreams don’t give a fuck what people will say
2026-08-20 20:21:38
75
HUNKLE BHARREE🌹 :
Once a baddie, Always a baddie🥰🥰😁😁😁
2026-08-20 20:36:19
3
Big Bally 🦅 :
granny say wetin she wan come do here
2026-08-20 14:53:58
1
Prime :
No be today heartbreak start 😂
2026-08-20 09:01:47
466
therealyou :
That’s why my parents will never,let me repeat, never choose a husband for my sisters. As their elder brother, once you’re happy with your decision, you have my full support.
Even if my father refuses to give his blessing, I will stand by you and bless you myself. I’m not just your brother, I’m your second father.
2026-08-21 02:55:19
58
♾️Favy😍❤️🩹 :
Her mama do am for selfish interest
2026-08-20 23:35:21
2
VICTOR THE VAMP 💋 :
This is actually sad 😔
2026-08-20 20:52:13
7
BEAUTY WENDY DOVE 🕊️ :
dis granny once said I no see the boy ara agbam
2026-08-20 10:38:27
141
Ambassdor Nwachukwu :
she was a baddie when she was young
2026-08-20 10:00:34
113
Roylux Nailuxe :
The regret go far !!
2026-08-20 19:58:00
21
Numsy :
Omo mama no fit heal 🤣🤣🤣……chaiii
2026-08-20 22:45:44
22
Cheerful Nimrod vibes :
That's why i no dey take advise anymore 💔
2026-08-20 10:45:07
60
SU’s LASH & BEAUTY LOUNGE :
No be today men begin Dey do this aruruala 😩😩😩😩😩😩
2026-08-20 20:42:06
43
@ réal tina 🇳🇬 🇬🇦 🇫🇷 :
Even old women won run from Nigeria 😂😂 me na fly oo
2026-08-20 22:13:54
11
codewithvincent1 :
Ara agba gi for real 😂😂😂
2026-08-20 22:32:31
5
09064561932 :
Ara agbaala grandma 😂
2026-08-20 18:45:40
29
chinecheremm5 :
Granny is still a baddie though 🥰❤️
2026-08-20 06:09:58
40
citasinteriordecor :
That’s why is not good for ur family to choose ur spouse for u.. at the end of the day they will die and leave you with the person they choose for u
2026-08-20 10:20:24
30
To see more videos from user @flyingangel59, please go to the Tikwm
homepage.