@natt___y: Exit of an icon 😂😂#fyppppppppppppppppppppppp #fypシ゚viral #goviraltiktok #muzzme

ℕ ₐ ₜ ₜ ᵧ ⚡
ℕ ₐ ₜ ₜ ᵧ ⚡
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 19 August 2026 19:43:28 GMT
88425
17255
224
3039

Music

Download

Comments

kelvin.tobechukwu18
KELVIN🪖📸 :
The even ask me if I no go greet I tell them Ele way na
2026-08-20 08:59:23
882
its_moli1
𝕄ø𝕝𝕚🖤 :
exit of an icon muzz me guyy 💔😂
2026-08-21 00:43:55
1
madeclasiq
MADECLASIQ 🌱🍁🫶 :
Me wey dey try dodge make them no see my eyes them come dey expect me make I greet😂😂
2026-08-20 08:07:13
368
say_hey_to_david5
THE BELIEVER 🖤🪾 :
i go just dey smile dey waka 😂💔
2026-08-20 09:23:59
452
sammyszn
×͜× Dᴜᴍᴇʙɪ🧃 :
I just Dey avoid eye to eye contact with my mama 😭
2026-08-20 22:33:05
34
canada_funds
匚卂几卂ᗪ卂🍁 :
Omo them just Dey feed me garri since I muzz inside parlor 😂😂
2026-08-20 23:07:56
3
don_pedro105
PedRo🪵💨 :
I ask my mama wetin Dey sup
2026-08-20 09:00:33
70
pattes2rousseur2
🐾KM'ssy :
Why Africa take greetings personal 😂
2026-08-20 19:50:20
0
uglydollar_himself
Dollar_himself 👻 :
all them 😁 You no go greet me before u go ask for food 😂 Ewoo 😅 Bella don burst mummy 😁
2026-08-20 08:12:56
86
thisuserisbroken59
EMMY🫥🖤🤍 :
omor my papa call me for phone i ask am cartel hwfr na once my eyes clear 😂😂
2026-08-20 09:12:34
40
mrag806
AG 🍁🖤🪖 :
I just want reach my room 😂😂
2026-08-20 11:27:22
12
alextheoracle
Y¡L🗿 :
Omo me wey dem don catch 😂🙏
2026-08-20 12:21:35
17
desmond1005
🌴ĞŘẼÁŤÑÉŠŠ🌴 :
Me when Dey dodge go kitchen make I find something put for belle 😂😂
2026-08-20 09:58:05
15
big.dc509
BIG DC :
Na so I go family house I nor no say my papa da hux, he just da look my eyes omo 😁 I know say he suspect something but no evidence 😁😁
2026-08-20 11:34:35
18
big_oj26
Victor :
Omo na till tomorrow oh😂😂,make them wait make i sleep first
2026-08-20 11:11:27
9
To see more videos from user @natt___y, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About