@ken_smiles: #nigeriantiktok🇳🇬 #imkennedy🤎 #fyp #fypシ

KENNEDY👳🏾‍♂️
KENNEDY👳🏾‍♂️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 20 August 2026 07:12:26 GMT
8808
1747
152
126

Music

Download

Comments

okafor.cyndi
BERRY CYNDI😜 :
was morning food??
2026-08-31 08:40:32
0
caramelba
Just Treasure 🥺♥️ :
nah the time wey i my papa house I been dey chop oo
2026-08-20 07:23:01
11
geraldinegeoffrey1
Splash :
Me sef don chop semi morning food, make l comot now go buy Mama put as morning food😂
2026-08-20 07:21:25
5
melaninpresh630
🥀Ms.presh🥀 :
Na only when I dey my papa house ooo
2026-08-20 11:40:18
1
charming067
charming067 :
Na supper me da chop nothing concern me concern breakfast and lunch
2026-08-20 16:25:55
1
phinablac6
Phinablac :
I no know when I chop breakfast last, na 1pm I de chop breakfast 🤣🤣🤣
2026-08-21 02:54:33
1
ezesuccess7
SUGHA CRUSH 💋 :
1:22pm I never even hungry🤣🤣🤣 I dey forget breakfast fr I don't understand the concept of it
2026-08-20 12:22:30
1
misspearls12
Pearl Essence Beauty :
Sometimes 😁
2026-08-20 10:10:18
1
pretty_loner013
𝑝𝑟𝑒𝑡𝑡𝑦 𝑙𝑜𝑛𝑒𝑟...🥀💔 :
Nawa o watin be morning good🤨
2026-08-20 09:35:01
1
gifty6542
Gifty Hairline🥰 :
Na lunch be my breakfast 😪😂
2026-08-20 11:07:46
1
missrita293
RÌTÂ :
morning food still dey exist
2026-08-20 22:01:28
1
foodie8361
TEMP🎶TRESS💕🍃🦥🍯 :
I Dey wake up around 1, I nor know if morning food Dey exist again😂😂
2026-08-20 23:17:17
1
www.tiktok.libra_baby7
Na_tasha🍔🍹 :
I tire o
2026-08-20 07:20:01
1
black.berry2817
Black Berry😍 :
yes ooo
2026-08-20 10:08:23
1
lonelybabe24
lonely babe💔😪😭 :
sure oo🤣🤣
2026-08-20 07:52:19
1
askofjoy53
Celebrity painter in benin 💙 :
Una get mind ooo
2026-08-20 08:49:44
1
ritababy565
Rita baby :
Like ehhh 🥺
2026-08-20 11:37:17
1
dfwray09
😟 :
I never hear am before,Wenti be breakfast?
2026-08-20 08:16:51
1
abieyuwa38
Abieyuwa 🧜‍♀️🫧🫧🌈🌬️🌥️ :
Me self tire oooo
2026-08-20 09:08:47
1
twinklecee
Happiness peter :
Afternoon food Dey cover both morning and night 😔
2026-08-20 13:25:38
1
gifttaker7
Gifted :
i dey chop o
2026-08-20 09:09:01
1
To see more videos from user @ken_smiles, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About