I wonder why people dey fear full back if you no fit play full back I no fit rate you for ball
2026-08-21 05:54:32
2
Asibelue_Samuel_Ikechukwu :
Omoh I ready to play anywhere ooo
even Gk I go play oooo
2026-08-20 10:20:08
1
J u n i o r ❤️ :
I’d rather not play at all than to go play that full back. Once you do mistake play am well. E don turn your wing be that 😂
2026-08-20 17:33:59
1
𝔒𝔫𝔩𝔶 𝔇𝔬𝔯𝔩𝔢𝔠𝔦𝔬𝔲𝔰 :
I just one play ball but no give me glove abeg
2026-08-20 18:58:48
2
bug.stalker :
That guy never ready to play 😂😂
2026-08-20 10:59:15
1
BIG 4️⃣ :
Omo fullback no be watin them de rush collect play ooo...if you play well naso U don remain there
2026-08-20 11:57:40
54
Kaybee :
It has advantages and disadvantages because some coaches will judge you by that performance.. just leave holding 4 for me ha there them born me
2026-08-20 11:38:29
13
Azeez🇳🇬🏆 :
Experience na the best teacher
them no dey tell person 😂
2026-08-20 08:50:35
6
Chidera :
me wey be midfielder wey dey play right back nko 😂
sometimes you gats just admit say you no fit bench some people until you have the opportunity. I don dey even like the rb now sef
2026-08-20 10:44:28
8
Michael.Oge :
Omo no reason am bro
2026-08-20 18:35:05
1
𝔎𝔦𝔫𝔤𝔰𝔩𝔢𝔶👀 :
Me wey lie say I b fullback so I fit play 😅
2026-08-20 21:16:03
1
cg :
Casemiro literally changed his position from 9 to 4 just so scout go call am, make he Dey play😂
2026-08-20 13:39:46
2
几乇丂ㄒ卂🫧 :
No ever gree play RB or LB na once go e go turn permanent
2026-08-21 01:47:32
1
Geepee :
me wey be leftback originally
my own team don sub me enter as Centre back, leftback, right wing, striker
dem no born me well to say No cuz which time I know when I go play match again 😂
2026-08-20 21:39:25
1
Adiks jnr :
i be AMF but for match na LW or RW i dey play , anywhere them put me i dey play😂😂, sometimes 5 and 2 i dey play🤣
2026-08-20 11:46:20
2
marveethedemon :
me wey no be center back today I play central back
2026-08-20 22:48:52
1
Jan 7th :
My own problem be say, I go tell coach say I da play all wing but deep down i like playing 11 or 7😔
2026-08-20 15:59:41
1
Aristo MIB 🧟♂️💚 :
I dey play everywhere including keeping 😹
2026-08-20 14:11:33
1
Omar Bablo :
I just want to play
2026-08-20 11:12:56
1
SPACEr :
aside maybe striker and direct winging, the other positions can he improvised
2026-08-20 12:37:41
1
UniversalPizzy :
na from 4 I take turn 3 turn CB😂..Now na either 3 or CB I dey call my position
2026-08-20 16:11:05
1
Yohnas Graphics :
na so I turned to Referee ooh
2026-08-21 09:19:13
1
Chibank :
bro I chose number 1 for me to play next day I play rb now I play my normal position
2026-08-20 18:44:07
1
To see more videos from user @franklyspeaks, please go to the Tikwm
homepage.