I no wan know wetin happen blackbonez make una rap battle(CYPHER)explain wetin happen
2026-08-23 17:33:29
0
KesArt :
One thing is that if you’re not the victim you won’t know how painful it’s, for someone you call guy slept with your babe, that’s life pray you shouldn’t be a victim 😳
2026-08-20 11:03:23
131
RZA :
mehn blaq na guy man I swear
2026-08-20 14:51:46
437
OLASUZZY1🧎🏓⚽️🏊♂️🤸♀️🚴♂️ :
lol blaqbonez you na street you understand as the game they go 😂 like that old P he done fall in love 😂
2026-08-22 12:20:07
2
EMMANUEL VICTOR CHUKUWMENIEM :
@blaqbonez youre HIM ❤️
2026-08-22 11:39:13
2
Austin :
This guy is wey dey laugh wetin funny😞💔
2026-08-22 12:59:49
2
success :
Watin day funny u bro
2026-08-21 02:33:11
113
workdone autos :
wait na odumodu dey these kind settings,Kai highly disappointed😳
2026-08-22 19:27:23
2
George's_space :
very tragic
2026-08-22 02:31:05
3
Brown🤎🥵 :
Na me b d girl sha I no like anybody I just Dey have fun 😂
2026-08-20 15:33:57
185
4WHEEL'AUTOMOBILE SERVICES :
If blacqbone knows the girl is odumodu’s girl why having anything to do with her,like think about it
2026-08-21 03:28:07
27
bibi.gallery/jewelry 🌸✨ :
Blaqbones is intelligent
2026-08-20 20:38:01
43
bhigvictor01 :
As wizkid no meet up again 😁
2026-08-20 19:33:37
30
Kizzy :
Geh Geh never hear the matter?
2026-08-22 11:08:59
5
To see more videos from user @bigteegentlestubborn, please go to the Tikwm
homepage.