@stillvillagepeople: Let love lead ❤️ #iamrileymandara #fyourpage #iamyourvillagepeople #naijatiktokers

Everybody Hates Riley🇳🇬💀😈
Everybody Hates Riley🇳🇬💀😈
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 20 August 2026 11:09:35 GMT
29594
5788
166
246

Music

Download

Comments

gymwithsam1
Ghost 👻 :
imagine make lash tech dey tell my guy wey dey work and earning well sey you're not my level.. na once I burst laugh 😂😂😂
2026-08-20 11:53:35
129
awajimustshine
￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Majority of them go single, na just say men naturally no dey look financial status before them date.
2026-08-20 16:27:35
40
vegetaisagod
Jason🩹 :
If na like that a lot of girls no go get babe fr 😂
2026-08-20 18:03:55
6
blessingsunday6017
Chef Bliss :
God abeg ooo
2026-08-20 11:14:55
52
akeemolamilekan2
BELIEVE :
most of them think class is about how beautiful they are
2026-08-20 20:05:37
8
trustjah171
Trust Jah :
una dey boast my head with lines broo😁😁🤦💔
2026-08-20 20:49:25
0
sweet_daddyy_
sweet_daddyy_ :
Baba loud am oo, loud am… increase the volume 😁
2026-08-20 13:10:44
16
chi_vestor
CHI💡 ♓💰 :
E tire me
2026-08-20 22:22:36
0
luffy.on.drugs4
V R T Luffy🖤🥶 :
100 bey 😂😂🫵🏾 only my own people fit relate
2026-08-20 11:12:27
34
gele_by_benny
Benitah :
Who report me give you🥺🥺
2026-08-20 17:55:39
0
lifes0privat3
️. :
I no see any lady for comment session
2026-08-20 16:26:36
6
alexcr7johnsonme
Alex.Johnson :
mmmm una dy dash 2m for there😁😁😁😁
2026-08-20 12:31:47
12
a_n_a_x_z_y
ANAXZY 👑 :
You dey mind them
2026-08-20 12:19:27
0
marvellouschima2
🕸️Mr🕷️Mᴀʀᴠᴇʟ..!🕸️ :
😂😂😂 first comment
2026-08-20 11:11:51
16
bigg_rue
bigg_rue :
As how na
2026-08-20 11:12:55
8
success_derri
Success_Derri :
I like as your fucking unpredictable 😂😂😂😂 like I know say you go bad mouth but it's how😂😂
2026-08-20 12:41:05
6
huffypuffolous
Huffypuffolous :
🤣🤣🤣 tell dem ooo
2026-08-20 11:16:00
5
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About