Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@__onlywonderboy: On god 😂 #_onlywonderboy
Gen.z✝️OG.🥷🏻 backup
Open In TikTok:
Region: SE
Thursday 20 August 2026 12:50:31 GMT
53918
9875
204
703
Music
Download
No Watermark .mp4 (
6.08MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
6.07MB
)
Watermark .mp4 (
6.31MB
)
Music .mp3
Comments
𝐀𝐁𝐃𝐔𝐋🍁💕📸 :
Na me wey use pidgin talk to you na that same me go still use “imma “finna” wanna”for another person 😂😂
2026-10-17 19:21:10
0
Theotokos ⚡️ :
I even get igbotic accent, anyway I dey
2026-10-17 01:27:01
0
lucky🦅 :
e get this accent wey dey activate if I wan toast woman ehh😂😂
2026-08-20 21:13:48
81
tboy_wurld :
Na true talk, na recent I notice sey classism Dey English 😂
2026-08-20 14:31:44
63
tunde_jagoo :
Ur wisdom dey scream
2026-09-24 12:06:27
10
Michael Ted :
omo me I dey speak pidgin for everybody. Baddie or not.
2026-08-20 13:53:02
46
Persie 🦦* :
Sometimes I dey type then delete type something else cuz the person no go understand the first one 😂
2026-08-20 22:14:50
11
HOBI JAY🍁 :
For texting once I fess ask you “How are you doing” and you reply “Am fine” I go decrease the stress to dey compose grammatical sentences for you😂
2026-09-28 08:42:57
3
DEEBLACK_MADNESS :
see my bro....😂😂😂 your content alone dey give me joy
2026-08-20 12:53:30
17
🐐 :
this one you dey use talk resemble me ke?😭
2026-08-20 13:41:06
11
GARUBA👑 :
I nor fit repost 😂😭
2026-08-20 17:30:24
5
🔱 IFEOLUWABORI 🔱 :
No be lieeee 🤣😂 make I come dey stress accent for Oshodi babe 🤣😂
2026-08-20 14:02:23
5
CHINASAOKWU♐️🤍 :
So this English now nah for all of us wey Dey TikTok ?
2026-08-21 09:08:15
2
GORE INK 🩸 :
Ajé, I think say na only me dey do am oo 😂😂
2026-10-01 06:43:31
1
Goldland Omena :
This guy Dey talk my mind buh no be Ronaldo fan he banter Dey pain me well well I go follow you after Ronaldo retire 😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-20 14:48:55
6
YounG 🚫 :
give us uk accent boss 😁
2026-08-20 15:22:50
5
Topboy🤟🎵🎗️ :
Aswr 😂
2026-08-20 14:30:34
1
LHØRD ÃẞSTÃR🧃 :
Na pidgin Abi bia 😂
2026-08-20 13:12:52
5
Janessa😩🙈❤️ :
Brooo 😂😂
2026-08-21 06:42:40
1
🐲 :
You this
2026-08-21 03:07:18
0
DIEGO :
I swr to God 😹
2026-08-21 07:01:32
1
Big Hope :
@Big Hope: Exactly what my brain can catch right ..?
2026-08-20 14:21:02
2
vidi the great 🦍 :
Na motherland language I dey speak since, who I wan use Yankee accent kwanu
2026-08-20 13:21:55
2
Ameen SD🚭 :
Omo the babe dey stress me ajeh
2026-08-20 19:15:57
1
To see more videos from user @__onlywonderboy, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
😰 Que susto pasé, pensé que era algo peor #pareja #comedia #humor #chamaconafelix
🎁 Mua chậu rửa tặng kèm vòi rút. #chaurua #bepgiabao #beptrongoigiabao #tubepdanang #noithatgiabao
#azureashiro #fyp #bottelegram #masukberanda #BOT
ВЕРБА ОНЛАЙН РОЗДАЄ 5000 ДОНАТУ! 😱🔥#gtav #uaonline #gta5online #verbaonline #gta
#tiktoklive #kaze #live
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy