@terry.wire.asia: Na when you thief you go discover say u get plenty talent 😂🤣 Thief way dey proud #fyp #goviral #enugu #igboamaka #enugutiktok

ASIA OF GOOD LIFE 🇲🇾🇨🇳
ASIA OF GOOD LIFE 🇲🇾🇨🇳
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 20 August 2026 15:23:46 GMT
44669
4153
400
1021

Music

Download

Comments

nellytwizzy
Izu tech global :
Una go just Dey create content anyhow 😂
2026-08-22 13:29:00
1
delight_entertainments
deLight_Entertainments :
Asia you for leave am make he labor not be in vain😂💔
2026-08-22 06:26:57
1
stayevil17583868cdongdgh
Oscar :
Omo he just chose the right song
2026-08-22 12:47:39
1
ginasplash20
Gina splash 💋 :
i saw you this night for topland side you dey inside keke shaa
2026-08-21 19:37:48
5
shug015
Shuga❤️ :
For this our small Enugu ?😂😂😂😂
2026-08-20 21:55:57
83
chocojeriq
The social-therapist :
Evado come oooo😩😩😩 ur fan don enter
2026-08-22 06:53:32
5
pitythisuser
pity this user 🤦 :
the guy tell una something with the music o
2026-08-20 21:10:25
51
.ujunwa
Ujunwa :
Wetin he Dey use banner do na?🤦‍♀️
2026-08-21 12:11:21
35
kishamiles001
Kishamiles :
Na banner e thief na Abi Una go chop the banner ?
2026-08-20 22:17:21
39
vernrose66
vern*rose💔 :
omor this this guy don too suffer 😔
2026-08-21 08:01:16
17
itsjustella51
Ella_💕✨🌸 :
This new method of treating Theif is just so wrong and should be stopped oh
2026-08-21 14:19:21
13
bigpaul__
BIGPAUL 🇳🇬🇳🇪 :
How can I connet and book him for a show ??
2026-08-20 18:25:30
33
9snow_1
Nine 🇳🇬 🇬🇭 :
Chaii I’m feeling pity for him 🤦🏾‍♂️
2026-08-21 08:25:29
7
mirahbirth
Mirahbirth💕 :
Una just wan trend. He stole the banner and it’s not worth this humiliation unless there is something else you people are not telling us
2026-08-21 14:42:49
5
akachukwu.oduu
Akachukwu Oduu :
and I know this guy oo
2026-08-20 18:46:57
8
gentle_stepper
💥💨Gentle stepper💥 :
E use style de tell una e life story wey make am thief 😅
2026-08-21 09:54:31
7
emmaobeleagu
💫EMMA OBELEAGU❤️🚀 :
Na true sha he for dey ball by now
2026-08-20 15:28:31
8
_cruzy4life
ŘÆÝMØŅÐ🪬 :
Omo this is sad 💔💔
2026-08-21 23:31:49
1
To see more videos from user @terry.wire.asia, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About