if the mummy sue you now people will put emotion first
bro na the son offend you not the mother
2026-08-21 00:24:14
2
〰️ :
Once you’re a car owner anything can happen
2026-08-20 18:43:15
781
E.B.E.N.E.Z.E.R❤️🥷 :
Easy Dey do all this why sey nah money dey cause ham or drug wey he dey take cos all this is getting much for him
2026-08-20 18:21:15
0
chinko1205 :
Naso he dey do if e reach police station self he can’t use more than 2 hours they will release dis guys
2026-08-20 20:38:57
429
e W a ➪🫧🦋 💕 :
Wetin the guy do abeg
2026-08-20 21:18:08
18
oriowo247 :
Say he don kill person again
2026-08-20 18:40:49
61
Teniola⁷🖤💫💙 :
Why you dey Harrass the mama nahhh, Who be that guy wey dey shout, Calm down abegggg
Omohhhhhh 😭💔
2026-08-21 00:45:43
0
key holder 🤓 :
wetin be the boy name abeg or the picture
2026-08-20 20:53:08
90
_just_laolu_03 :
Olohun ma jeka bimo Oran 🥲
2026-08-20 21:30:33
278
Hayden :
You should arrest the son not the mother... this is very illegal
2026-08-21 00:29:47
1
Ha_midd :
This is nuts!! is she the one killing? wtf is this?
2026-08-21 00:28:48
3
LIGHT M🦂🤖 :
Who is easy??
2026-08-20 21:13:41
36
Gbolly :
Bring me back please, I’m not feeling okay this night 😢
2026-08-20 21:17:27
81
IHCUL :
I understand but take it easy
2026-08-20 23:50:17
1
Ameenah🪖🐍 :
Olorun mafun mi ni omo ibanuje 🥹🙏
2026-08-20 22:33:01
42
carolinesophie012 :
Why the hate?
2026-08-20 21:58:56
8
.. :
Omo I feel bad for the mom
2026-08-20 22:51:17
7
TK :
Omo the guy too dey do
2026-08-20 16:27:18
185
Artwork by femzy :
nah the guy way dey shout I blame aje shey the guy no dey their when that thing happen this is unfair they suppose carry the guy go barrack and collect his car
this noise is too much for me talkless of innocent woman
2026-08-20 22:06:24
20
@Ola🦋🦋🦋 :
Pls someone should bring me back
2026-08-20 21:18:38
30
Niffy_SylBeautyplace :
Hmmmm but treating his mum like this is not fear but why den no arrest the guy immediately I don’t even understand it’s Weill with us
2026-08-20 23:24:00
5
To see more videos from user @high_class_salon, please go to the Tikwm
homepage.