@techplugng: In my 9 months of Riding, The first guy to Successfully stop me to "Ask for my Riders Card"😂😂 #biker #bikerlife #goviral #creatorsearchinsights #fyp
TechPlugNG
Region: NG
Thursday 20 August 2026 16:17:09 GMT
Music
Download
Comments
thekingsluxury1 🇳🇬 :
Riders card for power bike keh 😂🤣🤣🤣
2026-08-20 17:53:45
1829
DeElite :
Baba that voice wey U dey use no go work for Lagos o.
2026-08-21 05:32:38
4667
Buike :
Next time make that your voice Dey more stronger
2026-08-20 22:21:53
2937
Oluwafemi Anyaegbu :
trouble makers no want trouble😳😳😳. surprise wan almost send me go hospital
2026-10-09 11:05:19
0
nnamdi_ij :
As you talk that “you no go like me o” he just behave😂😭😭
2026-08-20 16:34:34
5404
Olanrewaju Michael :
So you used reverse psychology on him due to what he said 😂😂
2026-08-20 22:04:08
1316
ℕ𝕕 𝕡𝕣𝕖𝕔𝕚𝕠𝕦𝕤_ℂཐི⋆♱⋆ཋྀ :
Be like say that man done hear that word for dream before 🤣🤣
2026-08-21 07:13:00
576
B⭕️LAF⭕️UND :
The thing is some huge percent of riders are in the military, e be like say hin don buy one military rider job before😂😂😂
2026-08-20 21:02:38
964
Hoznyrichie :
Funny part be say dem no dae ever put on there local goverment uniform.
2026-10-09 07:21:35
0
wasiu powerbikes :
As he hear “ you no go like ME o” 😅
2026-08-20 18:39:03
765
⚔️👳♀️Àjàní🥷📿 :
Things you go dey see if you Dey use naked bike 🤣😂
2026-08-20 17:17:44
250
W E A L T H Y :
You need learn wheelie
2026-08-20 21:32:14
243
LIVING :
i don memorize the verse " if I come down you no go like me oo " make I go find wey agboro dey
2026-08-22 06:29:39
118
OSOGBO ERRAND & DISPATCH RIDER :
When the road is craving for blood 🩸 you and I will never be a victim 🙏🙏🙏
2026-08-23 07:24:02
112
K W A K U _ W I L S O N :
"you no go like me" solved everything😭😭
2026-09-06 18:40:46
6
Chris Luxe Nails :
i like that your reverse psychology on him😅
2026-08-21 07:55:05
42
Adakole :
Na once the guy shift, as he hear you no go like me ooo😂😂😂, only in lagos
2026-09-15 15:24:54
5
Emmanuel_Standzer🇩🇪🇬🇭 :
This can never happen in Ghana
2026-08-21 07:02:53
6
EMMY ✅ :
Na once he fear , as u say u know who I be 😂😂😂 him no get mind self
2026-08-20 17:18:21
80
sheddy :
But my question be say, where una de always ride go?
2026-08-21 08:09:22
15
Esther Udeze :
I have watched this an odd amount of times 😂🤦🏽♀️
2026-08-22 15:51:57
6
Mak-Tech Mobile Solution. :
Na Alaba market be this before furniture village 😂 all those people Dey like whine person too much
2026-08-20 17:39:51
94
Kingsley :
that last statement na magic word😅
2026-08-21 07:11:16
189
E___J :
Do you really need to have a rider’s card?
2026-08-21 03:13:15
255
✝️Ilerioluwa🇳🇬GloriousVision :
Baba once leave bike ASAP...dem no know whither na Soldier or Band7t...😂😂
2026-08-20 21:44:10
33
To see more videos from user @techplugng, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.