Na to hold the woman ohh🤣, cause anything happen to driver , everybody down . Godforbid
2026-08-21 14:54:43
2
💔 :
Abeg bring me back pls 😂
2026-08-20 21:42:11
1
O🍁🌸 :
Mona bring me back if story time don come
2026-08-20 21:13:53
2
Deborah Stephen :
Omoh una no even serious for the shouting oooo 😂😂😂😂😂 see as una dey shout pause 😂😂
2026-08-21 09:26:24
98
chukwudiadindu7 :
bring me back
2026-08-21 07:27:13
1
leshinaki🕷🪖 :
I beg Watin Dey happened I beg story time oooo🔔
2026-08-20 18:25:03
275
🦁 ☪️ عــبّــاس 🕊️ ✨ :
Abeg bring me back
2026-08-21 00:14:58
2
. :
If them born your papa well no bring me back 😂
2026-08-20 21:24:37
50
Mummy Alvin 😩💕 :
Someone should bring me back some pls 🙏
2026-08-21 06:16:25
15
MOYOSORE🧸💕🎀 :
Note nah my scream loud pass😂😭
2026-08-20 18:27:13
56
SOLUB :
See as dem Dey shout nobody wan kpai😭😂
2026-08-20 23:25:27
10
Doris🥰😍(GudGod) :
this is not funny but Omo I can't stop laughing...
the shouting plus the raging woman, if nah me I for don jump out of that Keke...
no be small thing 😂😂
hope you didn't sustain any injury my love
2026-08-21 08:19:59
10
Nichole🌚💕 :
you people should please bring me back once she drops story time 😂😭
2026-08-21 06:52:49
11
✨Halimatu Shadia✨ :
Story time yii o gbodo pass me by🤲🤲
2026-08-20 20:55:04
20
CAKES & PASTRIES IN LAGOS/OGUN :
Someone should bring me back when she posts the story time abeg😭😭🙏🙏
2026-08-20 23:29:03
11
Daussy🤎🤎 :
Please do story time 😩
2026-08-20 22:19:50
4
†🖤Cody 🥀 :
Gist us oga.😂
2026-08-20 18:25:01
10
focusqueen :
Oginikwa 🤦🏾
2026-08-21 07:30:20
1
To see more videos from user @moyo_soreoluwa24, please go to the Tikwm
homepage.