When owner dey shout na me, na me.. Wetin make outsider talk
2026-08-21 06:08:29
577
Moni_ninuola :
They actually know it’s you…i dey always confuse my dog with different perfumes, I wont use the scent i used yesterday and he still knows it’s me coming.. but he get one look he always gives me like”continue you go see wetin you dey find one day 😹😹😹😹
2026-08-21 12:46:06
74
ryanabsnic :
Dogs wey don smell you since before you open gate
2026-08-21 08:02:58
223
🧐🤓 :
The white one be like you get luck you first identify
2026-08-21 09:22:18
5
Vhgtor :
na me oo
you owner friend
abeg them dey hear that one?
2026-08-21 07:16:28
65
onomesprintplace3 :
Communication is the key 😂😂😂
2026-08-21 05:56:08
5
J O S H ⚡☘️🍁 :
The voice recognition dey very important 😂😂😂😂
2026-08-21 01:01:52
33
Hey_Simigold :
The “na me o, na me o” sounds very serious 😂 😂😂😂
2026-08-21 05:45:49
111
ÓPÀRÁ ÓWÉRÈ 🇳🇬 🇬🇧 :
Owner de shout "Nah Me ohh" imagine outsider 🥲💔
2026-08-21 01:39:42
69
🎀kakanya🎀 :
I dey sing or talk loud from outside make them don hear my voice before i open gate 🤣no be when them don hold my leg before them go recognize my voice from na me oo🤣
2026-08-21 07:24:52
19
Jermai_ne :
They suppose Dan smell you naa,they no fit bite you
2026-08-20 21:54:23
68
Virgo♍️ :
Those dogs be like: Na God save you today
2026-08-21 02:56:52
13
Empirez kennel :
Those dogs will dominate u in time
Just be careful how u handle them
2026-08-21 05:22:43
6
TopDogs Autos :
I used to have a dog Pollo… you have to start shouting pollo pollo pollo before you open gate🤣🤣🤣🤣🤣 if not teeth must touch your body 🤣🤣
2026-08-21 07:33:57
9
sinned4eva :
No fear.. dogs can sense their owners from afar
2026-08-21 08:38:03
24
To see more videos from user @prissyandthepups4, please go to the Tikwm
homepage.