Oga say make I come spend time with him for 100k😹😹..I have standards..100k wey I get,😹
2026-08-21 11:11:39
356
JOHANNA 🎱🧸💕 :
even 20k I nor see😭😭
2026-08-21 09:23:34
30
achieverspasteries :
Person say he wan give me 20k I burst laugh
2026-08-21 11:48:15
254
Ann :
“WHAT WILL I BENEFIT FROM THIS OUTING”??????
2026-08-21 13:55:34
97
Dwin Large :
Weytin u dey advocate now?
2026-08-21 05:51:29
64
Empress4real 🌹❤️💐🌺 :
Money for hand back for what 😂😂😂
2026-08-21 12:26:25
116
Tandy Ara 😌🌚 :
Shame ke for 2026?😂😂😂
2026-08-21 09:03:29
316
OMC :
Omor mine na married man. En say en go give me upkeep money. I ask baba how much en say make I no put money for front Omorrrrrrr
2026-08-21 14:42:27
20
BROWNIESBOX_PHCITY.NG :
Why will you even go nd meet stranger,una dey risk una life o what if them kpia you
2026-08-21 13:43:56
33
Adaego❤️🩹❤️🩹 :
sister God bless u🤩🤩, this thing happened to me last week Sunday
as I reach the boy side, as guy boy won touch me I asked him how much be the something u say u won give me, he said he will give me 15k😂😂😂, na once my mood change, na once I carry my handbag 👜
2026-08-21 15:04:41
11
💕 🧸 April 21st🦋 :
Someone even said 15k last month
2026-08-21 12:30:42
12
classicpecky :
I must get sense this year 😁😁
2026-08-21 10:40:23
67
I_am_Edima🦋💫👩🍳 :
Em say em go surprise me na once I burst laugh come tell am say I hate surprises 😏
2026-08-21 10:17:02
91
kels🥰fashion Sap rd/bypass :
I don block one this morning, I no get time to take rubbish for this remaining 4month of 2026 bc I don ready for 2027
2026-08-21 10:45:49
35
Prettie nikkie⚡️💜 :
He later give me 10k 😂😂 I cry ehn 😩😂 I ve fool 😂😂
2026-08-21 15:53:23
13
Tripple_B_Lagos :
It’s even the audacity 😂😂 they want you to feel bad to ask money 😂😂😂 cus I be sister charity 😂😂😂😂😂
2026-08-21 08:25:55
35
Ms_BEE🥰🫠 :
I too love you 😍
2026-08-21 06:56:08
89
December 13th for me 🥹🎂🥳🎊 :
You and gift koka resemble oh 🥰
2026-08-21 09:56:58
31
K H A D I J A T🧕💋 :
Abeg count me oo no be me go come u go give me biscuit money when going home 😂
2026-08-21 15:00:40
8
𝕺𝖘𝖆𝖗𝖎𝖊𝖒𝖊𝖓🍃🌚 :
I must get sense this year o😭🚶♀️➡️i don too mumu up and down
2026-08-21 13:09:47
12
peace 😘 :
Nothing pain pass that thing, some fit even give you 5k😩
2026-08-21 14:02:50
6
EVERYTHING BY PEARL WEARS🤍 :
Okay mama😁😁😁 I go Dey ask now
2026-08-20 22:54:32
23
jasmie🎀 :
The funniest part is that,when you Come without asking for money they will not say anything, but why you ask for money before coming there will start calling you names
2026-08-22 18:51:44
6
Pre🦋tty 🎀💕 :
Bless me keh na you born me omo let’s talk about business
2026-08-21 12:12:46
6
To see more videos from user @smally9106, please go to the Tikwm
homepage.