@thegisthub1: Omor 😂😭#goviralllll #trendinggist #fyppppppppppppp #juniormusk #priscydrip

thegisthub1
thegisthub1
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 August 2026 00:09:12 GMT
62886
4834
129
1191

Music

Download

Comments

gluxgrocerieswarr
GluxGroceriesWarri :
So na y she Dey drag Preshy since be this 😏
2026-08-21 04:46:44
503
starlike23
starlike23 :
maybe more junior musk dey date girls na so he dey get more money who knows !!!
2026-08-21 06:12:56
440
ririxoxo_77
Chysomm👱🏽‍♀️ :
This boy just dey explore
2026-08-21 03:16:00
1025
haggipresh5
Everything by presh 🛒🛍️ :
Wat if he Dey use all of them
2026-08-21 20:02:26
0
sexymia53
Dinnah🐅💕 :
Na him younger brother pricy dey date
2026-08-21 14:56:45
0
sy_idney
S✨ :
Una dey quick ooo
2026-08-21 06:46:20
47
dianaella27
Diana Ella💛🖤🌗🦋 :
Na wa oh so all this gals eye first Dey the junior musk
2026-08-21 04:54:53
165
p.r.i.s.s.y11
𝓟𝓻𝓲𝓼𝓬𝓪𝓬𝓪🧚💕 :
Like, in the space of one week? Nah… The fact you brought it online shows a lot!!!
2026-08-21 05:13:31
156
sexycee08
Sexycee💋🇳🇬🇿🇦 :
Hiaaaa!!! This girllllll?
2026-08-21 03:49:54
47
blessing.24.b1
❀⋆.ೃ࿔*B>>🫧💕 :
The worst part dem go con livestream shuuu dem swear for dem self na wa o
2026-08-21 15:52:44
9
prechi484
Izel💕 :
E dey blush 😭na here we dey
2026-08-21 00:42:33
166
24kcry_
Unknown.jpg :
Junior musk the explorer 😂
2026-08-21 04:36:54
113
savage.x51
Praise 🥹🎀💕 :
Na wa 😂😭 the guy go reach everybody mk Ona nor fear
2026-08-21 10:39:31
3
just_alex295
Alexandra 👑 :
Na all the girls wey dey TikTok junior wan date?
2026-08-21 08:06:27
12
bellagift35
Bella Gift♓️ :
So na this one come good😂
2026-08-21 02:23:20
46
pretty_merit02
CARAMEL 💐 :
Wetin cover me so??😭
2026-08-21 09:50:17
6
wired079565
🍰 🎀 𝑀𝒶𝓇𝓎𝒜𝓃𝓃 🎀 🍰 :
Shey she been date him junior brother 🥸
2026-08-21 06:54:32
11
all_about_perry2
Gracious🥹💕 :
So Una nor no say prisy and Junior musk jnr brother na friend since ???like she de go the house since before dem date soran sef
2026-08-21 06:53:58
11
menarewicked3
Aree baby 🥰 :
Make Una let her enjoy her stay 😂😂
2026-08-21 04:34:49
6
nonchalant.545
Standard.hate.girls❗️ :
Na junior kid bro
2026-08-21 08:45:42
1
To see more videos from user @thegisthub1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About